FALAQ AMIN - Who Be Dat Lyrics

Lyrics Who Be Dat - FALAQ AMIN



Leggo irin CrocCity baby
Falaq Amin
Who be that wey wan shine for my place
You know I dey faya I dey slay
No come dey mad for my space
I dey ment I dey para I dey vex
I get girls wey dey mad wey dey craze
If you see us you go pray
We dey work we dey ball we dey play
We dey shayo we dey knack we dey kai
Kun san mun zo da shiri
Da kwai banter akwai jagwal
Akwai street credibility da boko
Muna saka Gucci da Boho
Ko Davido ya shaida Don Jazzy na bina a insta
Kai har da twitter
CrocCity baby tana meter
Too many homies just dey beef
Dey wanna chop I no dey give
Dem dey call dem dey humble dey beg
Dey wanna buy I no dey sell
Who be that we wan shine for my page
You dey mad you dey craze I be your mate
No dey yarn anyhow for my place
I dey ment I dey para I dey vex
I say I get girls wey dey mad wey dey craze
When dey see us dem dey hate
We dey work we dey hustle we dey pray
We dey shayo we dey fuck we dey kayyasa
God forbid make I fight over bura
Ku dinga tunani kuna lura
Ni ina yawan daga buta kuma wai ni suke neman su cuta
I've got so many young girls looking up to me
I'm just tryna tell them reach for your dreams
Never be afraid the sky is the peak
Anything you want to be you fit to achieve
Kun san irin hadin pizza da shisha
Koko irin hadin yoghurt da snickers
Sisters know I like sisters with a fat nyash
Only stick around if the nyash get brain sha
Who be that wey wan shine for my page
You know I dey faya I dey slay
No come dey mad for my space
I dey ment I dey para I dey vex
I get girls wey dey mad wey dey craze
If you see us you go pray
We dey work we dey ball we dey play
We dey shayo we dey knack we dey kai
Who be that we wan shine for my page
You dey mad you dey craze I be your mate
No dey yarn anyhow for my place
I dey ment I dey para I dey vex
I say I get girls wey dey mad wey dey craze
When dey see us dem dey hate
We dey work we dey hustle we dey pray
We dey shayo we dey fuck we dey kayyasa
See small nyash e dey shake like a tsunami
Bida na ake fiye da punani
Kudi nake nema na hada waka da Magnito
Saka masa suna Benghazi
Ina sayyar da zobo da rodo
Da koko da rogo
One day we go enter valhalla
Na me be Lagherta my haters be Rollo
Everything you see was planned it goes beyond luck
Say I'm too naive cause I trust a whole lot
I'm quick to forgive but me I no be fool I dey thread carefully
Make I no come lost make I no come flop
Make my fans no drop make my time no short
Fame dey very sensitive like condom
I stay sharp make I no come burst
I say who be that we dey gossip with my name you know
My story you fit relate
Dem dey mad dem dey shayo dem dey craze
We dey work dem dey sleep dem dey oh lala



Writer(s): Falaq Al-ameen


FALAQ AMIN - Relentless
Album Relentless
date of release
04-03-2022




Attention! Feel free to leave feedback.