Lyrics obaa sima - Fireboy DML
You
no
fit
say
you
no
feel
am
(feel
am)
The
love
I
get
for
you,
na
for
real
You
no
fit
say
you
no
see
am
When
no
be
say
I
be
John
Cena
Story
of
my
life
Without
you,
I
no
fit
to
complete
am
Don't
leave
me,
ɔdɔ
(don't
leave
me,
ɔdɔ)
Oya,
open
your
door
To
rí
mo
tí
ṣíṣẹ,
gb'owó
And
I
wan
spend
it
on
you
When
you
go
low
Happiness
all
over
me
Can
I
see
you
tonight?
Nobody
knows
tomorrow
Make
we
no
dey
fight
(make
we
no
dey
fight)
Better
hold
me
tight
Ò
mọ
DML
Damo'
Baby,
ma
ya'wó
Where
you
wan
go?
Montego,
Santorini
or
Eko?
Come
over,
don't
say
no
Come
spend
my
ego
Make
we
no
dey
fight
(make
we
no
dey
fight)
Better
hold
me
tight
Mo
ti
fa'gbo
(ayy-ayy)
Dance
away
your
sorrows
The
night
is
young
And
time
is
borrowed
Can
I
see
you
tonight?
Nobody
knows
tomorrow
(tomorrow)
Make
we
no
dey
fight
(make
we
no
dey
fight)
Better
hold
me
tight
We
won't
be
here
forever
So,
love
me
now
or
never,
baby
I
know
the
truth
is
bitter
So,
give
me
something
sweeter
when
you
bend
it
over
Ɔdɔ
yewu,
it's
over
My
baby
sweat
all
over
me
Obaa
sima
murder
me
(Obaa
sima
murder
me)
(Obaa
sima
murder
me)
Ṣíṣẹ,
gb'owó
And
I
wan
spend
it
on
you
When
you
go
low
Happiness
all
over
me
Can
I
see
you
tonight?
Nobody
knows
tomorrow
Make
we
no
dey
fight
Better
hold
me
tight
We
won't
be
here
forever
So,
love
me
now
or
never,
baby
I
know
the
truth
is
bitter
So,
give
me
something
sweeter
when
you
bend
it
over
Ɔdɔ
yewu,
it's
over
My
baby
sweat
all
over
me
Obaa
sima
murder
me
(you-you,
you)
We
won't
be
here
forever
So,
love
me
now
or
never,
baby
I
know
the
truth
is
bitter
So,
give
me
something
sweeter
when
you
bend
it
over
Ɔdɔ
yewu,
it's
over
My
baby
sweat
all
over
me
Obaa
sima
murder
me
1 iseoluwa
2 call me
3 ecstasy
4 hell and back
5 letting go
6 back n forth
7 ready
8 wande's bop (feat. SPINALL)
9 change your life
10 obaa sima
11 need me
12 yawa
13 everyday
14 jon's interlude
Attention! Feel free to leave feedback.