Fireboy DML - Sing Lyrics

Lyrics Sing - Fireboy DML



Badman just dey live life on ein own Badman just dey roll as e dey go
Badman no get beef with anybody Badman dey do
Ein thing on a low Badman they really try gan
Badman na cobra,
Man na python Write one song record all night
Long After it′s done, e still dey write songs
So wetin come be this one Who dey follow you do competition?
My followers no be one million But my fan base o strong gidi gan
This life na turn by turn
See as all of us dey blow one by one Sey badman
No get beef with anybody Badman no get time gan
Badman just wants to
Sing, sing, sing Uh ooo
Badman just wants to sing, sing, sing Uh ooo ohh ohhh
Badman just wanta sing to the crowd Badman wanna make mama proud
Badman no get beef with anybody Badman dey do
Ein thing on a low Badman wey no got nothing to lose
Call me the Goat, na you be Malu
I want to blow up like a balloon
Sey wetin wan 'cause this hula balu Ohh so wetin come be dis one
Who dey follow you do competition
My followers no be one million
But my fanbase is strong gidi gan (le le le le)
This life na turn by turn All of my boys dey blow one by one
Badman no get beef with anybody Badman no get time gan
Badman just wants to sing sing sing
Uh ooo Ohhhhh sing, sing, sing
Uh ooo Ohh ohhh
Badman just dey do ein things on a low Badman just dey wait as e dey
Go Badman no get beef with anybody Badman
Dey do ein thing on a low Wetin come be dis one
Who dey follow you do competition? My followers no be one million
But my fan base, gidi gan, gidi gan



Writer(s): Gabriel Bucyana


Fireboy DML - Tears & Goosebumps
Album Tears & Goosebumps
date of release
05-02-2019




Attention! Feel free to leave feedback.