Flavour feat. Wizboy - I Don't care ft Wizboy - translation of the lyrics into French

Lyrics and translation Flavour feat. Wizboy - I Don't care ft Wizboy




I Don't care ft Wizboy
Je m'en fiche ft Wizboy
Anything wey you do they must talk(3*)
Tout ce que tu fais, ils vont parler (3*)
You dey yankee
Tu es aux États-Unis
You say banjee
Tu parles anglais
You dey portharcourt ooo
Tu es à Port Harcourt ooo
Na you be oga
Tu es le patron
You dey drive range rover
Tu conduis un Range Rover
You dey drive range rover
Tu conduis un Range Rover
You dey Aba
Tu es à Aba
I dey panya
Je suis à Panya
You dey put eye for my business
Tu regardes mes affaires
You dey looku looku dey looku
Tu regardes, regardes, tu regardes
You dey gossi gossi dey gossip
Tu chuchotes, chuchotes, tu chuchotes
Abi I don tell you say if you no like my style
Je t'ai dit que si tu n'aimes pas mon style
If you no like my way
Si tu n'aimes pas ma façon d'être
And if you no like this tycoon
Et si tu n'aimes pas ce magnat
I don't care
Je m'en fiche
If you no get money nwanne bad belle go talk
Si tu n'as pas d'argent mon cher, les mauvaises langues vont parler
If you get the money nwanne they go still dey talk
Si tu as de l'argent mon cher, ils vont quand même parler
Akpurugi n'onu asutoghariba
Akpurugi n'onu asutoghariba
Change your story na abiriba oooo
Change ton histoire na abiriba oooo
Lekwenu wizboy ya na flavor no na ogboo
Lekwenu Wizboy ya na Flavor no na ogboo
If u anyone na anyone n'abia biko chakwa n'uzo
Si tu es quelqu'un, si tu es quelqu'un à Abia, s'il te plaît, arrête-toi sur la route





Writer(s): Chinedu Izuchukwu Okoli, Isioma Ofuasia


Attention! Feel free to leave feedback.