Flavour feat. Wizboy - I Don't care ft Wizboy Lyrics

Lyrics I Don't care ft Wizboy - Flavour , Wizboy



Anything wey you do they must talk(3*)
You dey yankee
You say banjee
You dey portharcourt ooo
Na you be oga
You dey drive range rover
You dey drive range rover
You dey Aba
I dey panya
You dey put eye for my business
You dey looku looku dey looku
You dey gossi gossi dey gossip
Abi I don tell you say if you no like my style
If you no like my way
And if you no like this tycoon
I don't care
If you no get money nwanne bad belle go talk
If you get the money nwanne they go still dey talk
Akpurugi n'onu asutoghariba
Change your story na abiriba oooo
Lekwenu wizboy ya na flavor no na ogboo
If u anyone na anyone n'abia biko chakwa n'uzo



Writer(s): Chinedu Izuchukwu Okoli, Isioma Ofuasia


Flavour feat. Wizboy - Blessed
Album Blessed
date of release
18-10-2012



Attention! Feel free to leave feedback.