Frank Edwards - Hallelujah Afro - translation of the lyrics into French

Lyrics and translation Frank Edwards - Hallelujah Afro

Hallelujah Afro
Alléluia Afro
Ooooo na oooo na eh
Ooooo na oooo na eh
I say make I telli you my story mmm
Je te dis, laisse-moi te raconter mon histoire mmm
My God nor dey use me shere mmmm
Mon Dieu ne m'utilise pas pour rien mmm
Na agidigba be him name ooo
C'est Agidigba son nom ooo
Na ebenebe be him style o
C'est Ebènebe son style o
Open red sea for my sake
Il a ouvert la mer Rouge pour moi
Nothing wey this God nor go fit do just for me eh eh eh
Rien que ce Dieu ne peut pas faire juste pour moi eh eh eh
Can I get an hallelujah, If u believe that the Lord is good
Puis-je avoir un alléluia, Si tu crois que le Seigneur est bon
Can I get another amen, If u believe that lord is good
Puis-je avoir un autre amen, Si tu crois que le Seigneur est bon
He's been, so good, He's been more than just a friend
Il a été si bon, Il a été plus qu'un ami
He's been so kind, And his love is everlasting
Il a été si gentil, Et son amour est éternel
Hallelujah hallelujah
Alléluia alléluia
Na wetin my God don do wey dey make me dey shout hallelujah hallelujah to the most high ehh
C'est ce que mon Dieu a fait qui me fait crier alléluia alléluia au très haut ehh
Hallelujah hallelujah
Alléluia alléluia
Na wetin my God don do wey dey make me dey shout hallelujah hallelujah to the most high
C'est ce que mon Dieu a fait qui me fait crier alléluia alléluia au très haut
Shot down for baba mi lo ke
Tiré par mon père mi lo ke
Mi to ri motegbe Leke ah ah
Mi to ri motegbe Leke ah ah
If to say na man oo, he for don knack me for ground
Si c'était un homme oo, il m'aurait fait tomber au sol
Jehovah you are mighty
Jéhovah, tu es puissant
Every other god, dey be wood and kunkun
Tous les autres dieux, sont du bois et du noir
All of them are sleeping, but u nor dey sleep,u nor dey slumber lie lie
Tous dorment, mais toi, tu ne dors pas, tu ne somnoles pas, pas du tout
So I give my worship to the one wey own my life
Alors j'offre mon adoration à celui qui est maître de ma vie
You deserve all praises
Tu mérites toutes les louanges
Hallelujah to the most high Goddddd
Alléluia au Dieu très hautdddd
Hallelujah hallelujah
Alléluia alléluia
Na wetin my God don do wey dey make me dey shout hallelujah hallelujah to the most high ehh
C'est ce que mon Dieu a fait qui me fait crier alléluia alléluia au très haut ehh
Hallelujah hallelujah
Alléluia alléluia
Na wetin my God don do wey dey make me dey shout hallelujah hallelujah to the most high ehh
C'est ce que mon Dieu a fait qui me fait crier alléluia alléluia au très haut ehh
Hallelujah hallelujah
Alléluia alléluia
Na wetin my God don do wey dey make me dey shout hallelujah hallelujah to the most high ehh
C'est ce que mon Dieu a fait qui me fait crier alléluia alléluia au très haut ehh
Hallelujah hallelujah
Alléluia alléluia
Na wetin my God don do wey dey make me dey shout hallelujah hallelujah to the most high ehh
C'est ce que mon Dieu a fait qui me fait crier alléluia alléluia au très haut ehh
What you say
Qu'est-ce que tu dis
In the morning when I rise (geh geh geh)
Au matin quand je me lève (geh geh geh)
I will lift up this my voice (o lo lo o lo lo)
Je lèverai ma voix (o lo lo o lo lo)
To the one who save my soul (mmm mm mmm)
À celui qui a sauvé mon âme (mmm mm mmm)
Sing hallelujah
Chante alléluia
In the morning when I (In the morning when I rise) yeahhh
Au matin quand je (Au matin quand je me lève) yeahhh
I will lift up this my voice
Je lèverai ma voix
To the one who save my soul
À celui qui a sauvé mon âme
Sing hallelu(Sing hallelujah)
Chante allélu(Chante alléluia)
Hallelujah is the (Hallelujah is the highest praise)
Alléluia est le (Alléluia est la plus grande louange)
Hallelujah is the highest praise (okay)
Alléluia est la plus grande louange (okay)
Hallelujah is the highest praise
Alléluia est la plus grande louange
Hallelujah is the highest praise
Alléluia est la plus grande louange
Hallelujah is the highest (Hallelujah is the highest praise)
Alléluia est le plus haut (Alléluia est la plus grande louange)

Writer(s): Frank Edwards, Donald Moen

Attention! Feel free to leave feedback.