Frank Edwards - Hallelujah Afro Lyrics

Lyrics Hallelujah Afro - Frank Edwards

Ooooo na oooo na eh
I say make I telli you my story mmm
My God nor dey use me shere mmmm
Na agidigba be him name ooo
Na ebenebe be him style o
Open red sea for my sake
Nothing wey this God nor go fit do just for me eh eh eh
Can I get an hallelujah, If u believe that the Lord is good
Can I get another amen, If u believe that lord is good
He's been, so good, He's been more than just a friend
He's been so kind, And his love is everlasting
Hallelujah hallelujah
Na wetin my God don do wey dey make me dey shout hallelujah hallelujah to the most high ehh
Hallelujah hallelujah
Na wetin my God don do wey dey make me dey shout hallelujah hallelujah to the most high
Shot down for baba mi lo ke
Mi to ri motegbe Leke ah ah
If to say na man oo, he for don knack me for ground
Jehovah you are mighty
Every other god, dey be wood and kunkun
All of them are sleeping, but u nor dey sleep,u nor dey slumber lie lie
So I give my worship to the one wey own my life
You deserve all praises
Hallelujah to the most high Goddddd
Hallelujah hallelujah
Na wetin my God don do wey dey make me dey shout hallelujah hallelujah to the most high ehh
Hallelujah hallelujah
Na wetin my God don do wey dey make me dey shout hallelujah hallelujah to the most high ehh
Hallelujah hallelujah
Na wetin my God don do wey dey make me dey shout hallelujah hallelujah to the most high ehh
Hallelujah hallelujah
Na wetin my God don do wey dey make me dey shout hallelujah hallelujah to the most high ehh
What you say
In the morning when I rise (geh geh geh)
I will lift up this my voice (o lo lo o lo lo)
To the one who save my soul (mmm mm mmm)
Sing hallelujah
In the morning when I (In the morning when I rise) yeahhh
I will lift up this my voice
To the one who save my soul
Sing hallelu(Sing hallelujah)
Hallelujah is the (Hallelujah is the highest praise)
Hallelujah is the highest praise (okay)
Hallelujah is the highest praise
Hallelujah is the highest praise
Hallelujah is the highest (Hallelujah is the highest praise)

Writer(s): Frank Edwards, Donald Moen

Frank Edwards - The Afro Gospel - EP
Album The Afro Gospel - EP
date of release
21-07-2023

Attention! Feel free to leave feedback.