Lyrics For This Church - Frank Edwards
Rich
boy
in
the
building
Everybody
jumping
Everybody
know
say
something
go
happen
Better
don′t
worry
God
is
in
the
building
Tell
Him
what
you
want
and
you'll
get
what
you
saying
If
you
believe
it
put
your
hands
in
the
air
Cos
what
you
looking
for
is
right
where
you-
where
you
are
Keep
singing
better
keep
jumping
Everybody
hope
you
know
say
Na
today
e
go
happen
o
For
this
church
o
na
for
this
church
o
Na
today
e
go
happen
o
For
this
church
o
na
for
this
church
o
All
of
una
go
get
money
(Ah
ah)
All
of
una
go
get
motor
(For
this
church
o)
Miracles
plenty
Wetin
you
dey
find
you
go
get
today
o
For
this
church
o
Eh
eh
eh
eh
eh
eh
eh
eh
And
no
be
mistake
say
you
dey
here
today
Wetin
you
dey
find
you
go
get
ah
(Fine
ooo)
See
as
you
dey
praise
o
Baba
God
dey
answer
Make
you
look
your
level
tell
am
say
Na
for
this
church
o
If
you
believe
it
put
your
hands
in
the
air
Causq
what
you
looking
for
is
right
where
you-
where
you
are
Keep
singing
better
keep
jumping
Everybody
hope
you
know
say
Na
today
e
go
happen
o
(Ah
ah)
For
this
church
o
na
for
this
church
o
Na
today
e
go
happen
o
(Ah
ah)
For
this
church
o
na
for
this
church
o
All
of
una
go
get
money
(Ah
ah)
All
of
una
go
get
motor
(For
this
church
o)
Miracles
plenty
Wetin
you
dey
find
you
go
get
today
o
For
this
church
o
God′s
got
a
plan
Tell
him
what
you
looking
for
God's
money,
love,
long
life
you
could
get
here
You
could
stay
here
'Cause
no
pain
here
Now
don′t
you
worry
tell
him
f-f-f
better
hurry
Take
a
look
at
me
now
Tell
me
what
you
do
see
cos
my
life
shine
bright
Everybody
wanna
know
me
wanna
meet
me
everybody
wanna
say
hi
Better
get
ready
for
your
own
blessing
Today
today,
today
today
Na
today
e
go
happen
o
(Ah
ah)
For
this
church
o
na
for
this
church
o
Na
today
e
go
happen
o
(Ah
ah)
For
this
church
o
na
for
this
church
o
All
of
una
go
get
money
(Ah
ah)
All
of
una
go
get
motor
(For
this
church
o)
Miracles
plenty
Wetin
you
dey
find
you
go
get
today
o
For
this
church
o
Na
today
e
go
happen
o
For
this
church
o
na
for
this
church
o
Na
today
e
go
happen
o
For
this
church
o
na
for
this
church
o
All
of
una
go
get
money
(Ah
ah)
All
of
una
go
get
motor
(For
this
church
o)
Miracles
plenty
Wetin
you
dey
find
you
go
get
today
o
For
this
church
o
1 We All Need Love
2 Take All the Glory
3 Jesus Power
4 Ebube
5 Iyanu
6 Today
7 Drop It At My Feet
8 Sound Code
9 Bolingo
10 Lifted
11 Beautiful Girls
12 Let It Rain
13 I Lift My Voice
14 Smile
15 Amam Ni No Ya
16 Away
17 So Great
18 Overtake
19 Shananana..
20 Spiritually Fit
21 Rock n Roll
22 On Point
23 Mo Wa Pa
24 Ibi Ebube
25 Papa Nara Ekele
26 Am Not Afraid
27 Stars We Are
28 Super Star
29 End of the World
30 Welcome to Zion
31 Who We Are
32 Na So Life Be
33 Mma Mma
34 You Too Dey Bless Me
35 Can't Stop Loving You
36 Chim Oh
37 Eze Eligwe
38 For This Church
39 Imela
40 Kele Ya
41 Limit Breaker
42 Mondio
43 Ogene Doh
44 Oya
45 Peace
46 Say Good Bye
47 This Love
48 Why I Dance
49 Okaka
50 Wedding Day
Attention! Feel free to leave feedback.