Ginnyginius - You Know (feat. Santiago) Lyrics

Lyrics You Know (feat. Santiago) - Ginnyginius



Baby make we blow paranra paranra
Paranra paranra paranra paranra
Paranra paranra paranra paranra (yeah)
You know you know
You know you know (yeah)
Baby make we blow paranra paranra
Paranra paranra paranra paranra
Paranra paranra paranra paranra (yeah)
You know you know
You know you know (yeah)
My love come with different style oh
My love come with different timing oh
Anyhow wey you want I might get it oh
Anyhow wey you want make you tell me oh
Your love no go kill me on time oh
The way you whynin is so divine oh
I trust that you made from the sky oh
Baby no dey waste time
Baby make we blow paranra paranra
Paranra paranra paranra paranra
Paranra paranra paranra paranra (yeah)
You know you know
You know you know
Baby make we blow paranra paranra
Paranra paranra paranra paranra
Paranra paranra paranra paranra (yeah)
You know you know
You know you know (yeah)
What's love to a broke man (damn)
Body thick get fats and oil like blue band
Shawthy want no romance
She insecure she wan know if Ginnyginius gat plans
Cause when dem boys took a break I went further
Gbe jubilation lo ba CocaCola bi Roger Milla
Cause I dey paranra mo ra vuvuzela
Chocolate skin lock you in a jar call it Nutella (woof)
Make e no be like I cap
I go fill your belly if you see food e go be like crap (Sea, crab)
Take my dreads off my afaridan make you tap
I got a thousand more verses if you say make I rap
Baby make we blow paranra paranra
Paranra paranra paranra paranra
Paranra paranra paranra paranra (yeah)
You know you know
You know you know
Baby make we blow paranra paranra
Paranra paranra paranra paranra
Paranra paranra paranra paranra (yeah)
You know you know
You know you know (yeah)
Baby make we blow something
Me and you baby make we blow something
Se bi eyan sha ni Mike Tyson



Writer(s): Oluwatosin Aluko


Ginnyginius - A Step Above Perdition
Album A Step Above Perdition
date of release
28-12-2023




Attention! Feel free to leave feedback.