Humblesmith - Bogati Lyrics

Lyrics Bogati - Humblesmith




Sexy lady your booty back
Dey trouble my mind to
And the way that you winne be like you go Sabi do that to
Who be this wey dey bad man tempo dey rise.
If I should sell my house and baby girl I go do me be that oo.
Baby boogatiya
Baby boogatiya
Baby who give you thatiya
Baby bogatiya
Elele bogati
Ooo bogati
Nana boogati
Microphone boogati
Owerri bogati
Las gidi bogati
Microphone bogati
Obiageri bogati
Njideka jide k' iji
Give it to me don't be sting
Use wetin you carry to please me
See wetin your booty don't do me
Eee baby o kwa ima this na the latest makosa
Wetin you carry for azuka
No bad man fit look you pass
Baby...
Whether Prada Gucci Versace my baby bogati
Sexy lady your booty back dey trouble my mind oo
And the way that you whine
I be like you go Sabi do that oo
Who be this we dey bad man tempo dey rise oo
If I should sell my house and baby I go me be that oo
Sexy lady your booty back dey trouble my mind oo
And the way that you whine
I be like you go Sabi do that oo
Who be this we dey bad man tempo dey rise oo
If I should sell my house and baby I go me be that oo
Baby bogatiya
Baby bogatiya
Baby who give you thatiya
Baby bogatiya
Elele bogati
Ololo bogati
Nanana bogati
Microphone bogati
Wetin be this baby oo bogati oo
Who give this oo Mami oo look at
No bogati for this place pass your bogati oo
Fine oya whine for me with your bogati oo
Nwata nwaanyi (agu nwaanyi)
Nicki Minaj oo
M ga abia na be unu maka ukwu give aa bara uru(odikwa egwu)
Baby o kwa ima
This na the recent makaosa
Wetin you carry for azuka
No bad man fit look you pass
Sexy lady your booty back dey trouble my mind oo
And the way that you whine
I be like you go Sabi do that oo
Who be this we dey bad man tempo dey rise oo
If I should sell my house and baby I go me be that oo
Baby bogatiya
Baby bogatiya
Baby who give you thatiya
Baby bogatiya
Elele bogati
Ololo bogati
Nanana bogati
Microphone bogati
Baby bogatiya
Baby bogatiya
Baby who give you thatiya
Baby bogatiya
Elele bogati
Ololo bogati
Nanana bogati
Microphone bogati
My bogati bogati Doo
DJ Mr jinx on the beat
HumbleSmith k anyi na ba




Humblesmith - Boogati
Album Boogati
date of release
09-02-2016




Attention! Feel free to leave feedback.