Lyrics Whiskey (feat. Sunny Neji) - Sunny Neji , Ice Prince
Rose
Hennessy
Me
I
no
dey
see
my
enemies
Rose,
aii-aii
Iceprince
Zamani
Sammy
Gyang
hey
Wanchan
guy
Dan
iskan
guy
Whiskey
whiskey
whiskey
whiskey
Carry
me
go
Aii-yai-yai-yai-yai
Whiskey
whiskey
whiskey
whiskey
Carry
me
go
Aii-yai-yai-yai-yai
Whiskey
whiskey
whiskey
whiskey
Carry
me
go
Aii-yai-yai-yai-yai
Whiskey
whiskey
whiskey
whiskey
Carry
me
go
Aii-yai-yai-yai-yai
Story
story
We
gats
to
give
God
glory
We
gats
to
live
life
slowly
YOLO
no
dey
bring
life
back
You
hear
me
say
Story
story
We
gats
to
give
God
glory
We
gats
to
live
life
slowly
YOLO
no
dey
bring
life
back
Help
me
say
Ah
two
thousand
and
four
Bolaji
was
the
main
guy
My
nigga
no
dey
ever
comot
with
the
same
tie
Fly
nigga,
cool
Cat
wey
dey
make
friends
If
Bolaji
no
dey
the
club,
the
party
no
dey
make
sense
In
two
thousand
and
five
Bolaji
don
dey
finish
school
The
graduation
party
bad,
omo
pretty
cool
See
the
girl,
them
a
dress
like
Beyonce
If
Bolaji
na
your
padi,
e
mean
say
you
belong
shey?
In
two
thousand
and
eight
Bolaji
don
dey
come
Lag
He
don
dey
roll
among
the
niggas
wey
dey
form
swag
He
don
dey
chill
among
the
niggas
wey
dey
pop
pass
Last
thing
wey
I
hear
was
he
was
buried
in
a
compound
Damn
Whiskey
whiskey
whiskey
whiskey
Carry
me
go
Aii-yai-yai-yai-yai
Whiskey
whiskey
whiskey
whiskey
Carry
me
go
Aii-yai-yai-yai-yai
Whiskey
whiskey
whiskey
whiskey
Carry
me
go
Aii-yai-yai-yai-yai
Whiskey
whiskey
whiskey
whiskey
Carry
me
go
Aii-yai-yai-yai-yai
All
say
Story
story
We
gats
to
give
God
glory
We
gats
to
live
life
slowly
YOLO
no
dey
bring
life
back
You
hear
me
say
Story
story
We
gats
to
give
God
glory
We
gats
to
live
life
slowly
YOLO
no
dey
bring
life
back
I
used
to
know
a
pretty
lady
called
Elizabeth
She
been
dey
jand
and
me
I
never
get
my
Visa
yet
I
been
dey
see
am
like
the
apple
of
my
eye
Any
nigga
come
around
and
we
go
battle
till
we
die,
yes
If
na
my
Lizzy,
omo
na
she
wey
dey
come
first
And
I'm
attracted
to
the
booty
in
the
long
dress
So
if
na
catwalk
When
she
go
the
Plaza
Lizzy
go
dey
waka
like
say
na
her
Papa
get
the
complex
E
never
tey
wey
Lizzy
travel
go
America
And
then
I
realised
America
was
very
far,
yes
All
of
a
sudden
Lizzy
dey
nack
all
the
towns
men
Last
thing
wey
I
hear
na
Lizzy
burial
announcement
Story
story
We
gats
to
give
God
glory
We
gats
to
live
life
slowly
YOLO
no
dey
bring
life
back
You
hear
me
say
Story
story
We
gats
to
give
God
glory
We
gats
to
live
life
slowly
YOLO
no
dey
bring
life
back
You
hear
me
say
Aiiya
mamama
eh
Mamamama
eh
Mamamama
eh
Mama
Aii-yai-yai-yai-yai
Nobody
dey
do
you
brother
You
better
think
well
Its
you
and
now
Only
one
way
Aii-yai-yai-yai-yai
Many
people
dem
don
go
Where
dem
dey?
We
no
know
Hey
Aii-yai-yai-yai-yai
Aiiya
mamama
eh
Mamama
eh
Mamamama
eh
Mama
eh
Story
story
We
gats
to
give
God
glory
We
gats
to
live
life
slowly
YOLO
no
dey
bring
life
back
You
hear
me
say
Story
story
We
gats
to
give
God
glory
We
gats
to
live
life
slowly
YOLO
no
dey
bring
life
back
You
hear
me
say
My
generation
My
generation
We
take
a
girl
to
the
room
and
we
tell
her
Baby
undress
yourself
YOLO
Brother
YOLO
no
dey
bring
life
back
True
story
What
an
elder
sees
sitting
down
You
know
the
rest
1 Stars and Light (feat. Ruby Gyang)
2 Skit (feat. MC Longs)
3 Aboki
4 My Life
5 Mercy (feat. Chip)
6 Whiskey (feat. Sunny Neji)
7 N Word
8 Tipsy (feat. Wale & Morell)
9 Jambo
10 No Die Tomorrow
11 Gimme Dat (feat. Burna Boy, Yung L & Olamide)
12 Komotion (feat. Wizkid)
13 I Swear (feat. French Montana)
14 Person Wey Sabi
15 Kpako (feat. M.I Abaga & Jesse Jagz)
16 Pray (feat. Sound Sultan)
17 More
18 On My Knees (feat. Jeremiah Gyang)
Attention! Feel free to leave feedback.