KENNYBLAQ feat. Josh2funny & EmmaOMG - AUNTY REBECCA - Live Lyrics

Lyrics AUNTY REBECCA - Live - EmmaOMG , Josh2funny , KENNYBLAQ



So this song is.
Your name is Rebecca
Come on, please come up. Put your hands together for Rebecca
Put your hands together for Rebecca
Come up, come up, come up, come up, come up, come up, come up, come up, come up
Come up
Come up
This song is titled Aunty Rebecca
And we have Rebecca in the building
Put your hands together for Aunty Rebecca
Please come. Come and sit down
Come on
Now, this song, I say
This sister here
I name her Aunty Rebecca
Everybody for the area
want to be with Until Rebecca
Even our chairman for the areaaaa
When everybody for the area
See Auntie Rebecca for restaurants
If she won pay, them go tell her no bother
And when she come, our yard, ah, ah
People go say, ah, ah
Omo lodun baa ahh ahh yii oo
And when she come, our yard, ah, ah
People go say, ah, ah
Omo loshan baa ahh ahh yii ooo
Guys, but she tell everybody
No, no, no, no
Say na me, she won follow, loow, low
Them talk say she don kolo, lo, lo
Cause not me, she won follow, lo, lo
So we sayyyy
Aunty Rebeccaaaa ahhh ahhh ahhha ahhhh
Aunty Rebeccaaaa ahhh ahhh ahhha ahhhh
Ice water...
Aunty Rebecca
Help me welcome my brother from up to, uptununu
Josh2funny
My brother, do you want to commit sin
Why
It's like Auntie Rebecca, dey tempt you
Haba
She want to manipulate you
But my God no go let her get you
Never
When I look in her eyes,
E be like Say, I just see mammi water
Mommy water
I no like this kind thing abeg
Kennyblaq make we just carry dey go oo
Oh, oh, oh, oh
Josh2funny, see
Aunty Rebecca
Cool like ice water
Rihanna of iyanaPaja
Aunty Rebecca
Everybody want her number
Even sugardaddies for the area
And when she come, our yard, ah, ah
People go say, ah, ah ahh
Omo lodun baa ahh ahh yii ooo
And when she come, our yard, ah, ah
People go say, ah, ah ahh
Omo loshan baa ahh ahh yii ooo
But Josh,
But she tell everybody
No, no, no, no
Say na me, she won follow, loow, low
Them talk say she don kolo, lo, lo
Cause not me, she won follow, lo, lo
Ehhh
Aunty Rebeccaaaa ahhh ahhh ahhha ahhhh
Aunty Rebeccaaaa ahhh ahhh ahhha ahhhh
On the spot, Emma oh my God
Rebecca
Come into my car
Rebecca, follow me, walker
When you see these boys
Make you do them waka
Say Rebecca, follow me, enter my car
Everybody sayyyyy
Aunty Rebeccaaaa ahhh ahhh ahhha ahhhh
Aunty Rebeccaaaa ahhh ahhh ahhha ahhhh
Mela, mela, mela
On the spot, mela
Mela, you don't want to...
Japa,
Japa,
Japa, Japa,
Japa, Japa
Japa
Ah, ah, ah
Josh
But she tell everybody
No, no, no, no
Say na me, she won follow, loow, low
Them talk say she dey kolo, lo, lo
Cause not me, she won follow, lo, lo
But she tell everybody
No, no, no, no
Say na me, she won follow, loow, low
Them talk say she dey kolo, lo, lo
Cause not me, she won follow, lo, lo
We sayyy
Aunty Rebeccaaaa ahhh ahhh ahhha ahhhh
Make some noise for Josh2funny
And Aunty Rebekah



Writer(s): Josh Alfred


KENNYBLAQ feat. Josh2funny & EmmaOMG - CHICKEN OR BEEF (LIVE ARRANGEMENT)
Album CHICKEN OR BEEF (LIVE ARRANGEMENT)
date of release
13-10-2023



Attention! Feel free to leave feedback.