Lyrics Dem Go Talk - Kefee
Its
your
girl
kefee
again
Nor
do
face
like
monkey
wey
lick
lime
cause
everybody
get
he
time
Why
you
dey
jealous
me
The
more
you
dey
vex
the
more
i
just
dey
flex
dey
go
Why
you
dey
jealous
me
Say
na
you
won
stop
person
wey
God
don
bless
oh
You
buy
bugattti
them
go
talk
You
soak
garri
them
go
talk
You
wear
designers
them
go
talk
Abi
na
china
them
go
talk
You
wear
akpola
them
go
talk
You
ride
okada
them
go
talk
You
too
fine
them
go
talk
You
nor
fine
them
go
talk
Attention! Feel free to leave feedback.