Lyrics No Time - Khaid
(Fin',
Fin',
Fin')
Oh-ayy,
oh-oh,
oh-ah
(Finito,
Finito)
Oh-oh,
oh-ah
Who
dey
check
am,
balance
am
Omalicha,
tell
me,
if
na
Lambo',
e
dey
come
right
to
your
place
(okayy)
Girl,
you
know
say,
you
dey
mesmerize
me
anytime
wey
I
see
your
face
(your
face)
Ice
out
your
wrist,
I
no
really
wan
care
wetin
bad
belle
then
go
say
(go
say)
Girl,
you
know
say,
I
dey
ginger
my
soul
For
your
case,
I
go
cause
gobe
But,
she
say
"oh
no"
"That
thing
wey
you
dey
do
me
so"
"E
dey
ginger
body
and
soul"
E
dey
ginger
body
and
soul,
oh-woah
And,
I
say
"oh
no"
"Even,
if
you
wan
leave
me
go"
"Make
you
try
to
dey
let
me
know"
"I
go
distance
myself
on
code"
Because
time
no
dey
(ayy-ayy,
ayy)
Time
no
dey
(ayy,
ayy-ayy,
ayy)
Call
me
back
before
me
I
go
craze
(ayy-ayy,
ayy)
Time
no
dey
(ayy-ayy,
ayy)
Time
no
dey
(ayy,
ayy-ayy,
ayy)
If
you
leave
me,
my
girl,
I
go
craze
(ayy-ayy,
ayy)
Girl,
you
know
me
I
under'
Any
nigga
try,
dey
go
six
feet
under
"Follow
who
know
road",
e
don
cut
my
sandals
Girl,
na
your
back
wey
cause
quanter,
oh
Girl,
me,
I
reason
you
Girl,
me,
I
reason
you
I
no
fit
dey
decieve
you,
I
no
fit
confuse
I
go
give
you
love
times
two
Gimme
chance,
make
I
finish
you
But,
she
say
"oh
no"
"That
thing
wey
you
dey
do
me
so"
"E
dey
ginger
body
and
soul"
E
dey
ginger
body
and
soul,
oh-woah
And,
I
say
"oh
no"
"Even,
if
you
wan
leave
me
go"
"Make
you
try
to
dey
let
me
know"
"I
go
distance
myself
on
code"
Because
time
no
dey
(ayy-ayy,
ayy)
Time
no
dey
(ayy,
ayy-ayy,
ayy)
Call
me
back
before
me
I
go
craze
(ayy-ayy,
ayy)
Time
no
dey
(ayy-ayy,
ayy)
Time
no
dey
(ayy,
ayy-ayy,
ayy)
If
you
leave
me,
my
girl,
I
go
craze
(ayy-ayy,
ayy)
(Ayy-ayy,
ayy)
(Ayy,
ayy-ayy,
ayy)
(Timi
Jay
on
the
track)
(Ayy-ayy,
ayy)
(Ayy-ayy,
ayy)
(Ayy,
ayy-ayy,
ayy)
(Finito,
Finito)
(Ayyy,
ayy-ayy,
ayy)

Attention! Feel free to leave feedback.