Lyrics Padi - Kizz Daniel
No
One
No
One
Runtims
badder
producer
Goddamit
See
I
follow
my
padi
to
greet
you
And
na
so
I
begin
to
dey
free
with
you
If
my
padi
commot
I
go
chill
with
you
'Cause
all
my
feelings
agree
with
you
I
for
like
to
borrow
a
kiss
Make
baba
God
no
make
padi
notice
See
na
my
padi
I
know
he
dey
cheat
you
Girl
am
ready
to
talk
am
for
front
Abeg
oh
ooh
ooh
ooh
padi
woo
Abeg
oh
ooh
ooh
ooh
padi
woo
Mama
warn
me
I
know
ooh
ooh
Wetin
worry
me
I
no
know
Papa
warn
me
I
know
ooh
ooh
Wetin
worry
me
I
no
know
Omalicha
Biko
follow
your
heart
And
you
can
follow
me
chat
I
go
save
your
number
as
Mariam
so
padi
no
go
ft
know
Wa
E
fit
be
like
I
toast
you
But
tomorrow
I
fit
bone
E
no
mean
say
I
no
Love
you
Na
for
say
padi
dey
date
Abeg
oh
ooh
ooh
ooh
padi
woo
Abeg
oh
ooh
ooh
ooh
padi
woo
Mama
warn
me
I
know
oo
oo
Wetin
worry
me
I
no
know
Papa
warn
me
I
know
oo
oo
Wetin
worry
me
I
no
know
Oh
yea
am
ready
We
can
go
to
Ghana
for
the
wedding
I
get
padi
for
Ghana
wey
know
you
So
Inlaw
things
are
ready
Before
the
matter
go
long
And
before
the
tailour
go
start
to
dey
come
Show
me
your
backside
show
me
your
front
So
I
fit
to
know
wetin
go
kill
me
o
Aaaalooo
o
Story
wey
dey
touch
Again
Aaaalooo
o
I
say
story
wey
dey
touch
Abeg
oh
ooh
ooh
ooh
padi
woo
Abeg
oh
ooh
ooh
ooh
padi
woo
Mama
warn
me
I
know
ooh
ooh
Wetin
worry
me
I
no
know
Papa
warn
me
I
know
oo
oo
Wetin
worry
me
I
no
know
Abeg
ooh
padi
woo
Abeg
o
oo
oo
oo
padi
woo
Mama
warn
me
I
know
ooh
ooh
Papa
warn
me
I
know
ooh
ooh
Me
I
know
ooh
1 Ada
2 Chana
3 Find A Bae
4 Hook
5 Yapa
6 We Wan Comot
7 One Day
8 Tempted To Steal
9 Padi
10 Aii
11 Need Somebody
12 Boys Are Bad
13 Pipa
14 Chek
15 Jaho
Attention! Feel free to leave feedback.