Lyrics Korede - Korede Bello
For
the
people
wey
dey
play
my
single
I
dedicate
this
to
you...
eh
One
time
for
my
people,
for
the
love
never
stop
The
boys
dem
play
my
single
All
of
the
girls
wey
dey
love
my
dimple
Jah
know!
e
go
better
for
you,
everyday
As
e
better
for
me,
everyday
Man
power
ko
le
se,
Adura
lo
le,
Adura
lo
le
se
o
E
go
better
for
you,
everyday
As
e
better
for
me,
everyday
Man
power
ko
le
se,
Adura
lo
le,
Adura
lo
le
se
o
It
is
alright,
it
is
all
good
Its
the
same
boy,
from
the
same
hood
You
dey
feel
me,
i
dey
feel
you
It
is
alright,
it
is
all
good
It
is
okay,
it
is
alright
I
no
dey
find
trouble,
i
no
dey
find
fight
Jamin
to
my
song,
with
my
baby
am
i
right
It
is
alright,
it
is
all
good
Child
hood
memories
in
festac
Oh
yes,
i
remember
when
we
first
started
Playing
football,
in
ami
backyard
I
bare
nobody
would
have
guessed
that
Then
na
dat
young
boy
whe
dey
for
mile
two
Would
be
the
one
wey
everybody
smile
to
Toba
fe
mo,
lo
bere
mi
l'agboju
My
brother
man,
nothing
is
impossible
Cos
everytime
man
wanna
rise
up
Them
go
try
to
bring
you
down
Them
go
tell
you
say
ko
le
possible
But
my
brother
man
it
is
possible
Cos
everytime
i
hold
hold
the
award
up
I
realise
say
man
no
be
God
When
they
tell
me
say
ko
le
possible
But
baba
God
tell
me
say
it
is
possible,
hu
hu
hu
It
is
alright,
it
is
all
good
Its
the
same
boy,
from
the
same
hood
You
dey
feel
me,
i
dey
feel
you
It
is
alright,
it
is
all
good
It
is
okay,
it
is
alright
I
no
dey
find
trouble,
i
no
dey
find
fight
Jamin
to
my
song,
with
my
baby
am
i
right
Singing
It
is
alright,
it
is
all
good
E
go
better
for
you,
everyday
As
e
better
for
me,
everyday
Man
power
ko
le
se,
Adura
lo
le,
Adura
lo
le
se
o
E
go
better
for
you,
everyday
As
e
better
for
me,
everyday
Man
power
ko
le
se,
Adura
lo
le,
Adura
lo
le
se
o
Je
kin
goke
laye
mi,
ma
je
jiya
laye
mi
Ma
je'n
sina
laye
mi,
ori
mi
koredele
o,
kin
goke
laye
mi
S'anu
mi
baba,
plenty
money
laye
mi
Ori
mi
koredele
Je
kin
goke
laye
mi,
ma
je'n
jiya
laye
mi
Ma
je'n
s'oshi
laye
mi,
ori
mi
koredele
o,
kin
goke
laye
mi
Alubarika,
alafia
laye
mi,
ore
ofe
laye
mi
Ori
mi
koredele
o,
oh
oh
oh
Attention! Feel free to leave feedback.