LITVYBEZ feat. Zlatan - Dey Ur Dey Lyrics

Lyrics Dey Ur Dey - Zlatan , LITVYBEZ

Ayy
Rexxie pon dis one
Papa Ijumare mare chupako
Ogade dey for where u dy
U come day use your dey dy affect me for where me I dy
Our level e no be the same if no be money matter make we face
Dakun shanu aje maroko pa mi show mope enu oshe
We no dy for ur level
(We no dy for ur level)
Just dy for your level
I no dy for level
Just dy for your level
Ego, kudi e bami gbe whole
Gimme my money oh oh malo go funny oh,

Oga dy dy dy (dy dy)
How una dy dy dy
Won ni pe oh buga,
She popsy eh lo wole lon she eyan Adeleke
Odanpe o fe gbepe motin hot eh bi Jay jay
Mr dele erora jaiye I dy my dy jeje mode di alaye
Ogade dey for where u dy
U come day use your dey dy affect me for where me I dy
Our level e no be the same if no be money matter make we face
Dakun shanu aje maroko pa mi show mope enu oshe
We no dy for ur level
(We no dy for ur level)
Just dy for your level
I no dy for level
Just dy for your level
Ego, kudi e bami gbe whole
Gimme my money oh oh malo go funny oh,
Ego, kudi e bami gbe whole
Gimme my money oh oh malo go funny oh,

LITVYBEZ feat. Zlatan - FIRE VYBEZ
Album FIRE VYBEZ
date of release
26-04-2019

Attention! Feel free to leave feedback.