Laycon - Senseless Lyrics

Lyrics Senseless - Laycon



Ayy
It's Conny Sir
Finito (finito)
Show you where the money dey, hmm
My own location is the money way, hmm
Party all night, do it every day, hmm
'Cause every day is a holiday
See I don't like stress, make everybody know
I know fresh boys wey go make the party blow
I know fine girls, wey go rock your body so
Omo, we wan flex, DJ carry go
Go Conny, it's your birthday (it's your birthday)
Where the girls dey?
Dem dey where the men dey
Where the men dey?
They dey for Mende
Pop anythin', bills on me
'Cause money dey
Girls dey
Shayo dey
Flex dey
Money dey
Girls dey
Shayo dey
Flex dey
Listen
This party is senseless (senseless)
Don't come here with your senses (senses)
This party is senseless (senseless)
Don't leave home with your senses (senses)
This party is senseless (senseless)
Don't come here with your senses (senses)
This party is senseless (senseless)
This party is senseless (senseless)
Show you where the money dey, hmm
My new location is the money way, hmm
Party all night do it every day, hmm
'Cause every day is a holiday (senseless)
I tell you say I no dey really drink again (senseless)
Two glasses, now I don dey go astray (senseless)
Different mixtures, now I no dey see again (senseless)
Greener pastures, let her body lead the way (senseless)
I dey see two girls to one guy, what a nice ratio
Only me five girls, shey na one man show (senseless)
When you come to my party, you go chop bellyfull (senseless)
Everything come in twos, takeaway (senseless)
'Cause money dey
Girls dey
Shayo dey
Flex dey
Money dey
Girls dey
Shayo dey
Flex dey
Listen
This party is senseless (senseless)
Don't come here with your senses (senses)
This party is senseless (senseless)
Don't leave home with your senses, ayy (senses)
This party is senseless (senseless)
Don't come here with your senses (senses)
This party is senseless (senseless)
This party is senseless (senseless)
This party is senseless (senseless)
Don't leave home with your senses (senses)
This party is senseless (senseless)
Don't come here with your senses (senses)
This party is senseless (senseless)
Don't leave home with your senses (senses)
This party is senseless (senseless)
This party is senseless (senseless)
Listen
This party is senseless (senseless)
Don't come here with your senses (senses)
This party is senseless (senseless)
Don't leave home with your senses (senses)
Finito (finito)
Taleen On Da Mix



Writer(s): Lekan Agbeleshe


Laycon - Senseless
Album Senseless
date of release
28-08-2020




Attention! Feel free to leave feedback.