Lyrics Skit (Cause Trouble) - Lil Kesh
Gbeke
there
Who
be
that
talk
say
he
won
get
pwoblem
Wetin
dey
worry
you
You
dey
won
cause
trouble
for
me
abi
Dem
never
tell
you
who
i
be
The
last
time
wey
we
show
for
the
final
background
Na
him
we
discover
say
some
guys
wey
dem
dey
for
the
observation
Them
dey
yan
say
them
go
gimme
pwoblem
Naim
i
look
down
i
say
yeey
All
dem
dese
guys
dem
won
cause
trouble
for
the
area
ehn
I
give
dem
my
last
warning
If
una
try
me
i
go
give
una
pwoblem
I
say
if
una
show
anyhow
i
go
giv
una
doggy
Dem
say
which
dog
again
una
get
dog
for
house
I
say
we
no
get
dog
na
If
una
burst
bottle
u
no
wetin
i
go
do
for
here
You
know
wetin
i
go
do
for
here
I
go
just
pull
my
shoe
run
Una
dey
craze
Na
me
una
won
kill
1 FSU (Fuck Shit Up)
2 Ishe
3 Semilore
4 Skit
5 Cause Trouble
6 Abija Wara
7 Is It Because I Love You
8 Jabo
9 Itunmo
10 For You
11 Skit (Cause Trouble)
12 Efejoku
13 Cause Trouble, Pt. 2
14 Problem Child
15 Life of a Star
16 Igba Iponju
17 Ibile
18 Yaya Yoyo
19 Lyrically
Attention! Feel free to leave feedback.