Mabs - Fate Lyrics

Lyrics Fate - Mabs




Slow slow faster
One day I go blow ooo
Whether na slow slow
Faster
One day I go blow ooo
I just dey chop my life
Steady living for a greater height
6 feet with a voice light
Sleeping good everyday and night
My dreams no go die
Yard stick plan I get dem sha
God always ultra dey my back
Na from clap dance dey always start
Now I am looking all fending
Everything is so Gucci
And u still offended
Trendy nigga big belle
Wey no get no sense
Stop acting like u love ur self
And I know u don't love me
Jealousy is ur glory
I am ur number one topic
Just like me and agarry
We dey catch the vibe
Cos God dey bad boy vibe
Whether na slow slow
Faster faster
One day I go blow ooooh
Whether na slow slow
Faster faster
One day I go blow ooo
I manifest the talk
The spoken words I rock
Is nothing to u
So I don't give a damn or fuck
So if u think say I dey lie
Cos I think about my family
My money and the time
I spend behind
I don't understand your hate
But it's really nice to see
You capitalise on the lies
And I give thanks jah
For Remi and keeon
For the life they change in no time
Shebi na u tell me say I no go make m
Cos u think say our stars realign
I pray I keep on growing
Learning to keep knowing
Like the wind
I keep on blowing
Ocean vibes
Surely keep on flowing.
Whether na slow slow
Faster faster
One day I go blow ooooh
Whether na slow slow
Faster faster
One day I go blow ooo



Writer(s): Lhanze Beats, Martins Bolaji Abode


Attention! Feel free to leave feedback.