Lyrics Letter To 2Baba - Mi2
Am
writing
this
letter,
to
a
man
i
respect
so
much.
This
must
be
the
letter
ive
been
waiting
write
for
so
long.
I
tried
as
much
as
i
can
to
fit
to
see
how
i
fit
pour
out
my
heart,
Because
the
time
wey
i
get,
nor
gp
reach
to
fit
explain
all
i
got,
Ehen,
2baba,
i
met
you
in
year
2000,
my
second
year
in
okrika
grammer
school
From
that
year
your
music
turn
to
food
to
my
soul,
like
a
big
pot
of
jollof
rice
and
stew,
ah
It
was
plantation
boys
over
everything,
Because
of
you
na
una
songs
i
dey
like
to
sing,
From
that
year,
i
feel
in
love
with
you
2baba
then
i
start
to
follow
you
like
ah,
Woman
wrapper.
Every
single
when
you
drop,
every
bar
and
every
word,
every
line
of
ypur
song
dey
make
my
heart
wan
sing
along.
2baba,
you
must
be
a
lyrical
prophet
Cos
i
connect
to
the
love
in
your
conscience,
dear,
Mr
innocent
idibiya,
your
lyrics
belike
spell
from
a
holy
dibiya.
The
power
in
your
words
are
so
inspirational
and
i
just
wanna
let
you
know
thats
why
im
writing
this
letter.to
2baba
I
just
wan
let
you
know
how
much
i
care
Hey...
this
is
my
letter...
to
2baba
ooooh
As
my
number
one
star,
na
only
you
wey
i
prefer,
ah...
i
hope
this
gets
to
you
Eyorfollino
make
you
send
for
me
ooo.
Hope
this
gets
to
you,
allawatuwa
ooo,
i
hope
you
send
am
for
me
ooo
oh...
Yeah,
superduppa
star
with
so
much
humility,
Always
preaching
of
love,
peace
and
unity
2baba,
aka
mr
simplicity,
i
say
your
lifestlyle,
na
spirituality.
I
no
surprise
bcos
i
know
say
na
your
type
wey
Jehovah
for
heaven
dey
exalt.
ehn,.
Anybody
wey
dey
carry
shoulder
up
dey
give
chance
for
the
devil
too
extort.oh,
ooooh,
2baba,
youre
are
my
greatest
lyricist,
to
the
african
music
o,
2baba
you
are
a
special
person.
One
way
or
the
other
you
influenced
my
life
One
thing
i
learnt
from
you
na
realness
over
hype...
the
life
style
wey
you
get
is
so...
inspirational
and
then
i
just
wan
let
you
know.
Thats
why
im
writing
this
letter,
2baba
I
just
wan
let
you
know
how
much
i
care
Thats
why
im
writong
this
letter,
2baba
ooooh
As
my
number
one
star,
na
only
you
wey
i
prefer,
hope
this
gets
to
you
Oh
oohn
oh
oh
oh
ehhhn
2baba
oooh
Ehhn
ehn
ehn...
ahhh
ah
ah
ehn
ehn
ehn
Yebatter
oooh
oh...
mi2
Asabuja
entertainment...
and
na
them
be
my
DHL
ooohn...
(End)

Attention! Feel free to leave feedback.