Mizzy Banks - October 20 Lyrics

Lyrics October 20 - Mizzy Banks




When am in trouble
I run to the force
Them no look my
Side
Na money Dem dey
Choose
The people live
In a mud house
While the government
Dey sit down for house
Dey cruise
The government bad
The road bad
They killing the youth
When they fight
For their right
We wave the flag
They still dey
Shoot
The government sit down
For house dey loot
I pledge to Nigeria
My country
Yeah the people are
Looking so hungry
To be faithful
Loyal and honest
All the times
Like they no get
Conscience
You promise to serve and protect
Yet you kill
The people you sworn
To protect
Gunshots killing the
Innocent
This is the day
I no go forget
Then
Raising up of Flag
Who dey speak of
Mind
We never start to yarn
Them'a shoot us down
Remember those
Youth wey dey die
Instant then
A life don dey go
Shay you dey hear
Our cry



Writer(s): Mizzy Banks



Attention! Feel free to leave feedback.