Lyrics From Africa 2 U - Nneka
Plenty
wahala,
plenty
dey
gpeme
For
the
sake
of
our
ignoranci
oh
weg
et
this
pain
for
bele
See
no
be
because
dem
no
born
you
with
silver
spoon
for
mouthi
oh,
Say
u
be
ogpe
Make
I
tell
my
story
oh
Make
I
tell
you
my
story
oh
Chorus
Africa,
Nigeria
from
Warri
to
Abuja,
Lagos
States,
Niger
Delta
Oh
my
Africa
you
are
so
beautiful
Some
dey
sick,
some
dey
well,
some
dey
tatafo,
some
dey
aproko
We
dey
call
oghene,
we
dey
call
chineke
Wetin
go
save
us
from
d
pain
wen
we
dey
go
through,
Africa
no
one
else
go
save
you
but
u,
it
is
time
to
arise,
Take
away
your
pride
It
is
time
to
arise
yes
Chorus
Bridge
We
are
living
in
a
world,
self
centred,
Making
our
own
hell
fire,
all
by
ourselves
And
then
we
start
with
eye
service,
to
make
one
notice
us
Can't
we
see,
the
way
we
lie
to
ourselves
Africa,
Africa,
Africa,
Africa...
Come
with
me,
arise,
arise
Attention! Feel free to leave feedback.