Nneka - Niger Delta - translation of the lyrics into French

Lyrics and translation Nneka - Niger Delta




Niger Delta
Delta du Niger
Dem come fish our water empty,
Ils sont venus pêcher nos eaux jusqu'à les vider,
Dem come chop our oil plenty,
Ils sont venus dévorer notre pétrole en grande quantité,
Come take resources away,
Ils sont venus prendre nos ressources,
Come take all our riches
Ils sont venus prendre toutes nos richesses,
Dem come use us as dem store
Ils sont venus nous utiliser comme leur magasin
For raw material to make them rich
Pour les matières premières pour devenir riches,
Oh brother, brother, bross wetin
Oh frère, frère, mon frère, que
Sister, sister, sis
Sœur, sœur, ma sœur
Chorus 2x
Refrain 2x
Wetin we dey do the the the
Qu'est-ce que nous faisons à à à
Wetin we dey do dem thief thief
Qu'est-ce que nous faisons à ces voleurs voleurs
Where we dey wen dem own own us
sommes-nous quand ils s'approprient ce qui nous appartient?
What we sow na I we go reap
Ce que nous semons, c'est ce que nous récolterons.
Tell me wetin I go do
Dis-moi quoi faire,
Cos I dey loss in the sins in the flesh of the world
Car je suis perdue dans les péchés dans la chair du monde.
Lord, forgive wouldn't save my soul from dying
Seigneur, pardonner ne sauverait pas mon âme de la mort,
Kai, oga suffri oh, oga suffri oh, oga suffri oh,
Kai, oh monsieur, la souffrance oh, oh, oh, la souffrance,
It don teh wen u dey do me like dis
C'est devenu trop quand tu me traites comme ça,
Oh but right now I no go take am no more
Mais en ce moment, je n'en veux plus,
I go open my mouth go tell u wetin I dey feel
J'ouvrirai ma bouche et te dirai ce que je ressens.
Chorus 2x
Refrain 2x
Wetin we dey do the the the
Qu'est-ce que nous faisons à à à
Wetin we dey do dem thief thief
Qu'est-ce que nous faisons à ces voleurs voleurs
Where we dey wen dem own own us
sommes-nous quand ils s'approprient ce qui nous appartient?
What we sow na I we go reap
Ce que nous semons, c'est ce que nous récolterons.
See, tell me, see wen we notice, see wetin dem do us
Vois, dis-moi, vois quand nous remarquons, vois ce qu'ils nous font,
Where dem come take us, dem take us go iyunda,
ils nous ont emmenés, ils nous ont emmenés dans l'enfer,
Use as dem slave
Pour nous utiliser comme leurs esclaves,
Choir
Chœur
Wetin we do dem
Qu'avons-nous fait à eux
Wetin dem do us
Qu'ont-ils fait à nous





Writer(s): Nneka Egbuna, Sven Waje


Attention! Feel free to leave feedback.