Lyrics Niger Delta - Nneka
Dem
come
fish
our
water
empty,
Dem
come
chop
our
oil
plenty,
Come
take
resources
away,
Come
take
all
our
riches
Dem
come
use
us
as
dem
store
For
raw
material
to
make
them
rich
Oh
brother,
brother,
bross
wetin
Sister,
sister,
sis
Chorus
2x
Wetin
we
dey
do
the
the
the
Wetin
we
dey
do
dem
thief
thief
Where
we
dey
wen
dem
own
own
us
What
we
sow
na
I
we
go
reap
Tell
me
wetin
I
go
do
Cos
I
dey
loss
in
the
sins
in
the
flesh
of
the
world
Lord,
forgive
wouldn't
save
my
soul
from
dying
Kai,
oga
suffri
oh,
oga
suffri
oh,
oga
suffri
oh,
It
don
teh
wen
u
dey
do
me
like
dis
Oh
but
right
now
I
no
go
take
am
no
more
I
go
open
my
mouth
go
tell
u
wetin
I
dey
feel
Chorus
2x
Wetin
we
dey
do
the
the
the
Wetin
we
dey
do
dem
thief
thief
Where
we
dey
wen
dem
own
own
us
What
we
sow
na
I
we
go
reap
See,
tell
me,
see
wen
we
notice,
see
wetin
dem
do
us
Where
dem
come
take
us,
dem
take
us
go
iyunda,
Use
as
dem
slave
Choir
Wetin
we
do
dem
Wetin
dem
do
us

1 Death
2 Heartbeat
3 Mind vs Heart
4 Walking
5 Suffri
6 Come With Me
7 Gypsy
8 Halfcast
9 Something to Say
10 Streets Lack Love
11 Niger Delta
12 From Africa 4 U
13 Running Away
14 Focus
15 Kangpe
16 Deadly Combination
17 Africans
Attention! Feel free to leave feedback.