Lyrics ADAMMA BEKE - Odumodublvck
(Ucee)
Blvcksheep
for
life,
Blvcksheep
forever
Antiworld
gangsters,
GE
Records
Native,
you
get
me?
We
go
definitely
jam
dem
for
front
(Def),
eh-eh
(Otilo,
otilo)
My
life
oh
(oh)
Adamma
Beke,
I
never
see
your
type
oh
(type
oh)
Otilo,
this
your
yansh
oh
My
hand
e
don
dey
tremor
like
Jagaban
oh
E
dey
shake,
she
dey
whine
They
know
it's
a
goal
Even
if
I
fire
from
Chicago,
Oghene,
biko
(prra)
Otilo,
otilo
(otilo,
otilo)
They
know
it's
a
goal
(she
dey
whine)
Even
if
I
fire
from
Chicago,
they
know
otilo
(e
dey
shake)
Otilo,
otilo
(otilo,
otilo)
I
no
dey
lap
with
the
men
wey
dey
borrow
pose
'Till
I
comatose
She
like
the
way
I
dey
knack
am
like
Koroso
(ehn)
Awilo,
Makossa
Kna',
knack
my
polo
(prra)
Everybody
dance
my
gbedu
Ehn,
tolotolo
She
dey
shack
her
colos,
so,
I
throway
salute
Na
me
be
the
real
don
dada
Skeppy
na
the
real
don
gorgon
Who's
your
father?
Real
don
dada
Skeppy
na
the
real
don
dada
Who's
your
father?
Odumodublvck
I
know,
ayy,
who's
their
father?
My
own
na
point
and
kill
My
life
oh
(oh)
Adamma
Beke,
I
never
see
your
type
oh
(type
oh)
She
dey
shake,
she
dey
whine
Otilo,
this
your
yansh
oh
My
hand
e
don
dey
tremor
like
Jagaban
oh
E
dey
shake,
she
dey
whine
They
know
it's
a
goal
Even
if
I
fire
from
Chicago,
Oghene,
biko
Otilo,
otilo
(otilo,
otilo)
They
know
it's
a
goal
(otilo)
Even
if
I
fire
from
Chicago,
they
know
otilo
Otilo,
otilo
(otilo,
otilo)
(Ucee)
![Odumodublvck - EZIOKWU](https://pic.Lyrhub.com/img/f/t/p/w/mpNomOwpTf.jpg)
1 HAMMER TIME
2 COMMEND
3 DECLAN RICE
4 KUBOLOR
5 ADAMMA BEKE
6 SHOOT AND GO HOME
7 MC OLUOMO
8 FIREGUN
9 SAINT OBI
10 STRIPPERS ANTHEM
Attention! Feel free to leave feedback.