Oludamz - KOO TO Lyrics

Lyrics KOO TO - Oludamz




Check and balance
I wan know if you get manners ooo
We no de take halfu payment tete balance ooo
Mo ti je ka ya won ja
So dem come plenty in abundance ooo
You must dance to my gbedu
Unto say I bad ooo
Nigga watch
Mind your speech
Sango lo n pe bi
To ba koja wa jon nibi
Ariya riya ti ya ooo
Do you love it love it
Oooh koto
Ijo te jo yen Ko to
Abeg jowo give me some more
Ahhhhh koto
Kini to funmi koto
Omoge give me on a low
Oooh koto
Ijo te jo yen Ko to
Abeg jowo give me some more
Ahhhhh koto
Kini to funmi koto
Omoge give me on a low
What a mood
Let's take 2
Make we let our body cool
Oga ju o le ju
Make me shine my 32
All my sexy ladies gbewa ooo
Let us settle score ninu yara
Jowo funmi ni jara ooo
I de beg like onibara
When we get to my house
I go show you seven wonders
I go unleash my power ooo
You go shake like karashika
Ariya riya ti ya ooo
Do you love it love it
Oooh koto
Ijo te jo yen Ko to
Abeg jowo give me some more
Ahhhhh koto
Kini to funmi koto
Omoge give me on a low
Oooh koto
Ijo te jo yen Ko to
Abeg jowo give me some more
Ahhhhh koto
Kini to funmi koto
Omoge give me on a low




Oludamz - canis Major
Album canis Major
date of release
07-02-2025




Attention! Feel free to leave feedback.