Lyrics Ire - Oritse Femi
This
song
is
dedicated
to
a
musical
legend,
Ras
Kimono,
may
your
soul
rest
in
perfect
peace
(?)
Oh
oh,
see
them
crying,
police
are
shooting
innocent
people
Oh
oh,
see
them
looting
our
country
money
yeah,
take
it
to
overseas
A
lot
of
killing
in
a
me
country,
oh
what
a
pity
in
a
me
city
Give
us
little
sugar
in
a
we
tea,
that
is
not
too
much
Give
us
little
sugar
in
a
we
tea,
we
no
want
cake
again
Give
us
little
sugar
in
a
we
tea,
we
don′t
want
bread
oh
oh
Give
us
little
sugar
in
a
we
tea
please
and
that
would
be
okay
The
smoke
of
generator's
killing
my
People
and
our
water
smelling
Sh!
t
Where
is
the
love,
where
is
the
love,
tell
me
where
is
the
lo-ove
Where
is
the
love,
where
is
the
love,
tell
me
where
is
the
lo-ove
I
say
give
us
little
sugar
in
a
we
tea,
we
don′t
want
no
bread
oh
Give
us
little
sugar
in
a
we
tea,
we
no
go
complain
Dem
say
Fela
don
sing
am
before
before,
Won
ni
ki
la
tunma
ko
fun
won
ti
wa
fi
gbo
Maa
na
Dey
hustle
wetin
wife
and
pikin
go
chop
Salary
no
fit
solve
all
the
bukata
at
once
Bagging
the
first
class
still
you
no
fit
get
good
job
Each
and
every
day
our
crude
oil
here
dey
fall
oh
(?)
Where
is
the
love,
where
is
the
love,
tell
me
where
is
the
lo-ove
Where
is
the
love,
where
is
the
love,
tell
me
where
is
the
lo-ove
Under
pressure,
Nigeria
is
under
pressure,
Under
pressure,
my
country
is
under
pressure
Under
pressure,
my
people
is
under
pressure,
Under
pressure,
our
government
is
under
pressure
There's
no
food
in
our
pikin
belly,
Too
much
fighting
and
problem
in
our
National
Assembly
Because
someone
Dey
disappear
with
no
traces
Dem
say
Fela
don
sing
am
before
before,
Won
ni
ki
la
tun
na
ko
fun
wan
ti
wan
le
gba
o
One
man
Dey
hustle
and
his
salary
no
Dey
come
As
this
country
Dey
go
omo
ko
ye
mi
mo
o
(?)
1 Aletile
2 Blessings
3 Bodija
4 Cardiac
5 Ire
6 Ireti
7 Kelele
8 Kiss a Bride
9 Laye
10 Life
11 My Girl
12 Obone Tara Bote
13 Our Government I Beg
14 Pum Pum Nice
15 Slow Slow
16 Unity
17 Wonder
18 Yeye Rowling
Attention! Feel free to leave feedback.