Oritsefemi - Unity - translation of the lyrics into French

Lyrics and translation Oritsefemi - Unity




Unity
L'unité
Yeah
Ouais
Musical Taliban
Taliban musical
Number one
Numéro un
W′on fokasibe
W′on fokasibe
Fresh one
Frais
W'on jokosibe
W'on jokosibe
Yeaaaaa
Ouais
Where′s the love?
est l'amour ?
Where's the love?
est l'amour ?
Where's the love?
est l'amour ?
My people
Mon peuple
Oya Where′s the love?
Allez, est l'amour ?
Where′s the love?
est l'amour ?
Where's the love?
est l'amour ?
My Naija
Mon Nigeria
We used to love our brothers
On aimait autrefois nos frères
Now we don dey kill one another
Maintenant, on se tue les uns les autres
We be Giant of Africa for mouth
On est le géant de l'Afrique en paroles
My people dem no dey live better
Mon peuple ne vit pas mieux
Make we stop all the Killy killy
Arrêtons tout ce massacre
Stop all the thiefy thiefy o
Arrêtons tous les vols
Stop all the burning burning
Arrêtons tous ces incendies
My Brother and my Sister
Mon frère et ma sœur
Make we stop all the yama yama
Arrêtons tout ce chaos
No time for Jaga Jaga o
Pas de temps pour Jaga Jaga
Stop all the cunny cunny
Arrêtons toute cette trahison
My brother and my sister
Mon frère et ma sœur
We say we love one another
On dit qu'on s'aime les uns les autres
All of us dey wear one agbada
On porte tous la même agbada
If we observe the goodness of life
Si on observe la bonté de la vie
We no go like to kill each other oh oh
On n'aura pas envie de se tuer les uns les autres
Unity oh na the koko oh
L'unité, c'est le plus important
Ohh ya ya
Oh ya ya
You and me na the koko
Toi et moi, c'est le plus important
Unity oh na the koko oh
L'unité, c'est le plus important
Ohh oh oh
Oh oh oh
You na the koko
Toi, c'est le plus important
Where′s the love?
est l'amour ?
Where's the love?
est l'amour ?
Where′s the love?
est l'amour ?
My naija
Mon Nigeria
Oya Where's the love?
Allez, est l'amour ?
Where′s the love?
est l'amour ?
Where's the love?
est l'amour ?
My people
Mon peuple
We used to love our sisters
On aimait autrefois nos sœurs
Now dem come dey use them for rituals
Maintenant, on les utilise pour des rituels
We be Giant of Africa for mouth
On est le géant de l'Afrique en paroles
My people dem no dey live better
Mon peuple ne vit pas mieux
You know say naija we sabi work oh ya ya ya
Tu sais que le Nigeria, on sait travailler
You know say naija we no fit fall
Tu sais que le Nigeria, on ne peut pas tomber
You know say naija we sabi book
Tu sais que le Nigeria, on sait lire
You know say naija e go still good
Tu sais que le Nigeria, ça va aller mieux
Kilofe Kile tu feka she
Kilofe Kile tu feka she
Je ko mo
Je ko mo
E le se ro malo wo
E le se ro malo wo
Hundred trillion dey for your account
Des milliards de milliards sur ton compte
I want to hear wo gbe ni toro
Je veux entendre wo gbe ni toro
O ma she o
O ma she o
Mi shey la toro o
Mi shey la toro o
Ni ilu ti wan ti biwon
Ni ilu ti wan ti biwon
Tell me when this gbege go stop
Dis-moi quand ce chaos va s'arrêter
Make we stop all the Killy killy
Arrêtons tout ce massacre
Stop all the thiefy thiefy o
Arrêtons tous les vols
Stop all the burning burning
Arrêtons tous ces incendies
My Brother and my Sister
Mon frère et ma sœur
Make we stop all the yama yama
Arrêtons tout ce chaos
No time for Jaga Jaga o
Pas de temps pour Jaga Jaga
Stop all the cunny cunny
Arrêtons toute cette trahison
My brother and my sister
Mon frère et ma sœur
We say we love one another
On dit qu'on s'aime les uns les autres
All of us dey wear one agbada
On porte tous la même agbada
If we sabi the goodness of life
Si on observe la bonté de la vie
We no go like kill each other oh oh
On n'aura pas envie de se tuer les uns les autres
Unity oh na the koko oh
L'unité, c'est le plus important
Unity oh na the koko oh
L'unité, c'est le plus important
Unity oh na the koko oh
L'unité, c'est le plus important
U na the koko oh
L'unité, c'est le plus important
(One love keep us together)
(L'amour nous maintient ensemble)
You know say naija we sabi work oh ya ya ya
Tu sais que le Nigeria, on sait travailler
You know say naija we no fit fall
Tu sais que le Nigeria, on ne peut pas tomber
You know say naija we be good people ya ya ya
Tu sais que le Nigeria, on est des gens bien
You know say naija e go still good
Tu sais que le Nigeria, ça va aller mieux






Attention! Feel free to leave feedback.