Lyrics OLAITAN - OLAOLUWA - Oxlade
Many
things
dey
my
mind
O
many
sacrifice
So
many
mountain
wey
omo,
boy
gats
to
climb
So
many
candlelights,
lights
No
fit
rest,
no
fit
drink
water
This
journey's
clear,
I
dey
see
proper
Reluctant
to
the
bad
omen
Wey
dem
dey
bring
come
this
quarters
So
I
say,
"no
vagabond
fit
touch
this
jigga"
Oluwa
don
oil
my
head
my
nigga
Talk
rubbish,
you
go
reconsider
No
mankind
go
fit
quench
my
fire
You
can't
see
me
like
I
am
John
Cena
Oluwa
don
oil
my
head
my
nigga
If
you
like
gather
dey
yan
my
matter
You
no
know
say
Olaoluwa
Olaoluwa
E
no
fit
finish,
kole
tan
lai
lai
Ireoluwa,
ayo
oluwa
E
no
fit
finish,
kole
tan
lai
lai
The
blessing
plenty
for
reserve
oh
E
plenty
for
reserve
oh
All
the
mandem
know
I
bad
oh
Bomboclat,
dem
ah
think
say
dem
ah
smart
Very
soon
dem
ah
see
me
inna
murcialago
Won
ma
gba
mi
lago
(lago)
Some
ah
think
I'm
overconfident
Think
I
am
incompetent
No
love
for
this
continent
But
me
nah
wan
relent
God
go
vex
for
me
if
I
no
showcase
this
talent
To
feed
my
children
You
know
this
no
be
by
accident
Who
be
dat
kid?,
ki
won
file
Oh,
I'm
clear,
clear
from
the
rest
of
my
peers
Handicap
five,
consoling
all
the
gamers
like
a
player
So
I
say,
"no
vagabond
fit
touch
this
jigga
Oluwa
don
oil
my
head
my
nigga
Talk
rubbish,
you
go
reconsider
No
mankind
fit
to
quench
my
fire
You
can't
see
me
like
I
am
John
Cena
Oluwa
don
oil
my
head
my
nigga
If
you
like
gather
dey
yan
my
matter
You
no
know
say
Olaoluwa
Olaoluwa
E
no
fit
finish,
kole
tan
lai
lai
Ireoluwa,
ayo
oluwa
E
no
fit
finish,
kole
tan
lai
lai
The
blessing
plenty
for
reserve
E
plenty
for
reserve
oh
All
the
mandem
know
I
bad
oh
Bomboclat,
dem
ah
think
say
dem
ah
smart
Very
soon
dem
ah
see
me
inna
murcialago
Won
ma
gba
mi
lago
(lago)
I
say,
"no
vagabond
fit
touch
this
jigga"
Oluwa
don
oil
my
head
my
nigga
Oluwa
don
oil
my
head
my
nigga
"No
vagabond
fit
touch
this
jigga
Oluwa
don
oil
my
head
my
nigga
Talk
rubbish,
you
go
reconsider

1 KATIGORI
2 PIANO
3 RMF
4 OFA
5 ON MY MIND - OMM
6 OLOLUFE
7 D PTSD INTERLUDE
8 OLAITAN - OLAOLUWA
9 BLESSED
10 INTOXYCATED
11 IFA
12 KU LO SA
13 OVAMI
14 ARABAMBI
15 TAMUNO INTERLUDE
16 ASUNASA - HOLD YOUR WAIST
Attention! Feel free to leave feedback.