Lyrics OMG (Free Me) - P-Square
O.
M.
G
P
P
P
P
SQUARE
Oh
my
God
oo
Oh
my
God
oo
Them
dey
dey
speculate
Oya
feel
me
now
When
we
come
around
We
dey
shut
dem
city
down
We
dey
rock
and
boogie
down
We
dey
pop
champagne
and
we
no
dey
drown
oo
ey
Why
you
dey
dey
frown
Why
you
dey
frown
when
we
dey
your
town
Why
e
be
say
you
no
dey
look
around
Then
you
go
know
say
no
be
mouth
oo
ey
Oh
my
God
oo(oh
my
God
oo)
Them
say
we
dey
jazz
o(dem
say
we
dey
jazz
o)
Some
people
dey
mad
oo,
say
na
juju
we
dey
add
oo(we
dey
add
oo)
Na
the
collabo
wey
we
dey
do
with
our
God
o
Na
him
dey
yakata
the
work
oo
No
be
today,
no
be
today
Them
dey
high(dey
high)
Like
Ray
Charles
Some
of
them
dey
wonder
Like
Stevie
wonder
How
we
take
climb(take
climb)
No
be
man
o(man
oo)
Na
God
eh(Na
God
eh)
feel
me
now!
Oya
make
you
free
me(free
me,
free
me)
Be
yourself
you
can
never
be
me(omo
na
God
o)
Oya
make
you
free
me(Free
me,
free
me)
Be
yourself
you
have
never
be
me(omo
na
God
o)
Why
you
dey
analyze(analyze)
Why
you
dey
vex
and
criticize(criticize)
Na
my
time
I
dey
utilize
wey
dey
make
my
account
to
dey
high
rise(high
rise)
If
you
sit
down
there
dey
look
oo
Your
bank
alert
go
dey
minimize
oo
And
if
you
won
wear
my
shoes
o,
ngwanu
take
am
out
of
whether
na
your
size
oo
ey
Oh
my
God
oo(oh
my
God
o)
Them
say
we
dey
jazz
o(dem
say
we
dey
jazz
o)
Some
people
dey
mad
o,
say
na
juju
we
dey
add
o(we
dey
add
o)
Na
the
collabo,
wey
we
do
with
our
God
o
Na
him
dey
yakata
the
work
oo
No
be
today,
no
be
today
Them
dey
high(dey
high)
Like
Ray
Charles
Some
of
them
dey
wonder
Like
Stevie
wonder
How
we
take
climb(take
climb)
No
be
man
oo
Na
God
eh(Free
me
now)
Oya
make
you
free
me
Free
me,
free
me
Be
yourself
you
can
never
be
me(omo
na
God
o)
Oya
make
you
free
me(Oya
make
you
free
me)
Be
yourself
you
can
never
be
me(Omo
na
God)
Oh
my
God
oo
Oh
my
God
oo
Them
dey
dey
speculate,
Oya
free
me
now
Oh
my
God
oo
Oh
my
God
oo
Them
dey
dey
speculate
Them
dey
high(dey
high)
Like
Ray
Charles(like
Ray
Charles)
Some
of
them
dey
wonder(some
of
them
dey
wonder)
Like
Stevie
wonder
How
we
take
climb(take
climb)
No
be
man
o
Na
God
eh(Free
me
now)
Oya
make
you
free
me
Free
me,
free
me
Be
yourself
you
can
never
be
me(omo
na
God
o)
Oya
make
you
free
me
Free
me,
free
me
Be
yourself
you
can
never
be
me(omo
na
God
o)
Attention! Feel free to leave feedback.