$Pacely feat. Rjz - Bad Lyrics

Lyrics Bad - $Pacely , Rjz



Sorry bros
Hei hei hei
Spacely...
Girl you bad oo. Awan make you see my mum and dad oo
Everything you do just dey make amad oo
Just say yes I′ll be glad
Girl you bad oo. Awan make you see my mum and dad oo
Everything you do just dey make amad oo
Just say yes I'll be glad ee
Them say you be bad pressure
Everyday you dey top
Wey me too adey like you
Ajust wan dey by you
Me ano dey mind them
Ebi you wey you get mind
My mama, ma papa, ma friends dem dey tell me say...
Them say you be bad bad girl oo
You be bad bad girl
Them say you be bad bad girl oo
You be bad bad girl
Them say you be bad bad girl oo
You be bad bad girl
Them say you be bad bad girl oo
You be bad bad girl
(RJZ)
Oh you too bad for me
Dem say you too bad for me
You too bad for me
I know you too bad oo
Them say your ex no dey fit you
Wey all the boys dey feel you
You dey talk town plus your see through.
You make the boys go mad for you
So baby slow down
Awan get to your level
Dem say you too big for me, but me ano dey hear abi rebel.
Something about you dey make astill wan dey your back ma baby
Ahear say Ahear say you be bad oo
But een adey like
So baby please
Ano go leave
No be say ano dey make you wan breathe
K3 gb3k3 sh3 ano dey fit sleep, ano dey fit sleep
So baby please
Ano go leave
No be say ano dey make you wan breathe
K3 gb3k3 sh3 ano dey fit sleep, ano dey fit sleep ee
Them say you be bad bad girl oo
You be bad bad girl
Them say you be bad bad girl oo
You be bad bad girl
Them say you be bad bad girl oo
You be bad bad girl
Them say you be bad bad girl oo
You be bad bad girl
Nk33 mini sane po n3
Me ano dey see top
Ano dey see top
Me ano dey see top
Nk33 mini sane po n3
Me ano dey see top
Ano dey see top
Me ano dey see top
Today be Ferrari
Tomorrow be Bugatti
Me ajust dey mugu for your love
Today be Ferrari
Tomorrow be Bugatti
Me ajust dey mugu for your love



Writer(s): $pacely Elorm


$Pacely feat. Rjz - Bad
Album Bad
date of release
12-05-2017

1 Bad



Attention! Feel free to leave feedback.