Lyrics Gbona Freestyle - Payper Corleone
Kilo
killo?
(It′s
Kel
P
Vibes)
Jeun
soke
o,
them
go
dey
jeun
soke
o
All
my
people
them
go
jeun
soke
o
Boss
man,
e
go
jeun
soke
o
When
the
gbedu
dey
enter
body,
enter
body
All
the
gyal
dem
go
shake
their
body
Dey
go
shake
their
body
Oluwa
Burna
mo
Gbona
feli,
say
mo
Gbona
feli
You
no
get
money,
you
dey
call
police
Me
I
dey
laugh
you
gan
ni
Hmmn
Gidigidi
gidigidi
gidigidi
gidi
O
di
woronpoto
(Ah,
yeah)
Dem
say
I
dey
craze,
I
no
normal
But
I
dey
spray
you
di
money,
Onyeoma
You
suppose
to
know
seh
me
no
be
newcomer
So
my
baby,
make
you
no
go
dull
am,
no
go
dull
am
When
the
gbedu
dey
enter
body,
enter
body
All
the
gyal
dem
go
shake
their
body
Dey
go
shake
their
body
Oluwa
Burna
mo
Gbona
feli,
say
mo
Gbona
feli
You
no
get
money,
you
dey
call
police
Me
I
dey
laugh
you
gan
ni
As
I
dey
sing,
they
feel
the
pulse
Make
all
the
people
jump
around
Make
you
dey
listen
well
because
I
no
fit
shout
(I
no
fit
shout)
No
joking
around
(ehzewu)
Listen
make
I
tell
you
what
it's
all
about
(gbekelebe)
I
no
fi
tell
you
as
e
water
enter
coconut
You
sit
down
inside
bus,
you
say
you
be
boss
(eh
eh
ehh)
Oya
look′u
look'u
taatata
Look'u
look′u
taatata
See
small
pikin
wey
dey
para,
wey
dey
gagaga
Ki
lo
sele
papapa?
Oh
looku,
looku
looku
looku
taatata
Looku
looku
taatata
See
small
pikin
wey
dey
para,
wey
dey
gagaga
Ki
lo
sele
papapa
oh?
When
the
gbedu
dey
enter
body,
enter
body
All
the
girl,
them
go
shake
their
body
Them
go
shake
their
body
Oluwa
Burna′m
Gbona
feli
(Gbona
oh,
mo
Gbona
oh)
Mo
Gbona
feli
(Gbona
oh
Gbona
oh)
You
no
get
money,
you
dey
call
police
(eheheh)
Me
I
dey
laugh
you
gan
ni
Hmmn
Gidigidi
gidigidi
gidigidi
gidi
(mo
Gbona
feli)
O
di
woronpoto
(Ah
yeah)
(Mo)
Gbona
feli
Attention! Feel free to leave feedback.