Peruzzi - Majesty Lyrics

Lyrics Majesty - Peruzzi



Baby your a miracle in my life
(Cinderella piloko)
(spiroch beats.)
Moré,.to to, don't be shy
I no fit move until I see your light
I cry a river if I fit walahi.
Baby ma lo gbagbe o
(ah).say na your cruise I like
show me that ur miracle tonight
take me high I wanna feel alright.
If I gum body(gum body)
baby go say u dey totori(totori)
and I no want to dey bother you(bother you)
but I wan know if e sure me sure me.
If I gum body(gum body)
baby go say u dey totori(totori)
and I no want to dey bother you(bother you)
but I wan know if e sure me sure me.
wanne if u see d mermaid, her royal majesty
pikin wey fine like dis
suppose dey with me
I say, wanne if u see d mermaid, her royal majesty
pikin wey fine like dis
e suppose dey with me
I promise to kiss u before u wake up
Love u without the makeup.(makeup o.)
baby don't break up
I touch down before the take off eh yee
luckily for me you know my b
they say I take you personal, I no fit disagree
omo no confam thing if u check am
true talk I no dey run scam
control for my area
so I for like give u your own crown eh yee
luckily for me you too sabi
they say I wan dey take you personal, I no fit disagree.
wanne if u see d mermaid, her royal majesty
pikin wey fine like dis
suppose dey with
wanne if u see d mermaid, her royal majesty
pikin wey fine like dis
suppose dey with me
(kiss you),.kiss you
(before),. you wake up
(love you,.love you
(all without e),.makeup
(kiss you),.kiss you
without makeup...
(spiroch beats.)



Writer(s): obi prosper okafor, tobechukwu victor okoh


Peruzzi - HeartWork
Album HeartWork
date of release
21-12-2018




Attention! Feel free to leave feedback.