Lyrics God No Go Shame Us - Prinx Emmanuel
(Update)
(K-Korrect
Sounds)
Brother
Nwachukwu
Abeg,
oh,
don't
be
sleeping
on
a
bicycle
Hehe,
listen
I
call
my
brother
for
phone
(brother
for
phone)
Dey
ask
am
how
e
de
be
(how
e
de
be)
Him
tell
me
say
"Mehn,
everywhere
don
red
and
e
get
as
e
be"
(get
as
e
be)
I
tell
am
say
no
worry
As
long
as
say
we
no
de
mortuary
See,
we
dey
alive
we
still
dey
breathe
E
get
something
wey
I
believe,
see
ehn
God
no
go
shame
us
(God
no
go
shame
us)
God
no
go
shame
us
(God
no
go
shame
us)
God
no
go
shame
us
(God
no
go
shame
us)
The
blessing
go
loud
e
go
worry
the
neighbors
(e
go
worry
the
neighbors)
God
no
go
shame
us
(God
no
go
shame
us)
God
no
go
shame
us
(God
no
go
shame
us)
God
no
go
shame
us
(God
no
go
shame
us)
The
blessing
go
loud
e
go
worry
the
neighbors
(e
go
worry
the
neighbors)
Ah,
oga
this
one
no
be
bobo
(bobo)
I
no
dey
talk
wetin
I
don't
know
(I
don't
know)
When
the
time
go
reach
for
you
To
collect
your
bread
you
go
collect
jumbo
E
don
tey
weh
you
don
dey
grind
ehn
And
e
be
like
say
your
own
never
enter
(enter)
When
dem
go
send
the
alert
eh
Alaye
dem
no
go
use
Xender
As
for
me
I
no
get
issues
(issues)
Eledumare
na
him
dey
middle
(dey
middle)
Na
him
de
shower
the
blessing
So
when
I
de
sew
I
no
wan
needle
(wan
needle)
eh
Somebody
wan
carry
my
picture
go
babalawo
I
tell
am
to
wait
first
Say
that
picture
weh
him
wan
use
no
fine
Make
I
send
am
the
one
wey
go
make
sense
(okay)
Because
ehn
God
no
go
shame
us
(I
say
God
no
go
shame
us)
Okay,
God
no
go
shame
us
(I
say
God
no
go
shame
us)
God
no
go
shame
us
The
blessing
go
loud
e
go
worry
the,
e
go
worry
the,
eh
God
no
go
shame
us
(God
no
go)
God
no
go
shame
us
(God
no
go)
God
no
go
shame
us
The
blessing
go
loud
e
go
worry
the
neighbors
Okay
(end
of
the
day,
day)
Okay
(make
I
wole)
Eh
(end
of
the
day,
day)
Ehn
(jeka
wole)
(I
change
our
lane)
(End
of
the
day)
(I
change
our
lane)
e
gbe
(I
say
God
no
go
shame
us
oh)
I
say
God
no
go
shame
us
(God
no
go
shame
us)
I
say
God
no
go
shame
us
(God
no
go
shame
us)
I
say
God
no
go
shame
us,okay
Listen
to
me
now
Listen
to
me
now
I
say
listen
God
will
not
shame
us
Even
if
these
people
want
to
wrestle
us
like
Sheamus
(Ride
on
sir)
he
will
not,
he
will
not,
he
will
not
shame
us
You
don't
know?
You
don't
know?
Ehn,
you
don't
know
That's
it
Attention! Feel free to leave feedback.