Lyrics Finesse - Reeplay , Odumodublvck
Woke
up
and
carried
my
keys
Ready
to
enter
the
streets
I
had
a
hell
of
a
Night
No
fit
remember
the
gist
I
heard
a
knock
on
the
door
Na
the
police
abeg
na
wetin
i
do
Which
kind
matter
come
be
this
eh
All
of
my
neigbors
are
outside
standing
behind
the
police
All
of
dem
been
dey
complain.
turn
down
the
volume
a
bit
You
People
Party
Too
Hard
You
Party
Too
Much
You
No
dey
Relax
Get
the
hell
outta
my
face
before
i
fly
come
land
you
slap
weyre
They
no
want
make
we
dey
ball
They
no
want
make
we
dey
score
goal
They
want
dey
keep
us
for
off
They
no
want
make
we
dey
bubble
They
no
want
make
we
dey
ball
They
no
want
make
we
dey
score
goal
They
no
want
make
we
dey
Ball
make
we
dey
ball
Oh
my
God
Finesse
Bless
up
But
the
rest
Dem
dey
mess
up
Na
for
nest
I
dey
dress
up
Semi
last
card
Check
up
They
no
want
make
i
record
They
no
want
make
I
dey
chop
They
no
want
make
i
dey
flaws
They
no
want
make
i
dey
ball
They
no
want
make
i
dey
double
up.
they
no
want
make
i
improve
They
want
see
me
for
the
exact
same
place
wey
dem
see
me
last
year
dey
snooze
odumodu
I
carry
my
bible
for
hand
Peter
ray
dey
for
my
side
Him
tell
me
say
make
i
pray
for
am
so
that
the
parole
go
favor
him
side
Favor
and
reeplay
na
padi
blacky
na
padi
from
time
Crucifixo
no
dey
tally
with
phonoies
Commot
for
road
make
i
rhyme
Peter
piper
picked
a
peck
of
pickled
peppers
wetin
concern
me
with
that
crime
General
market.
fire
olokpa.
fire
with
okpa.
commot
him
beret,
pay
no
respect
They
wanna
bury
us
they
wanna
carry
us
reverse
the
car
make
We
cut
out
like
gbomogbomo
for
the
church
Finesse
Bless
up
But
the
rest
Dem
dey
mess
up
na
for
nest
I
dey
dress
Up
Semi
last
card
check
up
Attention! Feel free to leave feedback.