Lyrics FUN - Rema
London
(London,
London,
London)
Another
banger
(banger,
banger,
banger)
Abeg,
pass
me
my
cup
(pass
me
my
cup)
I
just
want
to
have
fun
(want
to
have
fun)
I
no
wan
worry
too
much
(worry
too
much)
I
no
wan
worry
too
much
(worry
too
much)
I
don
dey
gather
my
funds
Me
and
my
guys
dey
on
soft
If
you
dey
hate,
no
be
my
fault
Better
wait
for
your
turn
Oya,
oh,
I'm
dripping
(oya,
oh,
I'm
dripping)
Pẹlu
water
Fiji
(Fiji)
Balenciaga,
Ricky
(oh,
Ricky)
Girls
no
wan
leave
me
Share
money
for
my
guys
like
Cabin
biscuit,
we
litty
(ah)
Pushing
P's
on
lowkey
Don't
play
with
me,
I
do
this
I
no
get
competition,
my
enemy
na
sapa
(say
na
sapa)
Na
why
I
gara
(na
why
I
gara)
'Cause
I
no
fit
lose
guard
(I
no
fit
lose
guard)
Family
matter,
men
still
mount,
insha
Allah,
ah-ah
Stuck
to
the
plan
Keep
my
head
up,
even
though
say
sometimes
it
seems
very
hard
Ọmọ
mi,
my
dream
big,
my
pocket
filled
with
green
salad
M.I.A.,
email,
me
I
can't
give
you
my
AT&T,
man
No
time
for
beefing
anybody,
no
be
wetin
bring
me
come
here
I
no
like
stress
Abeg,
pass
me
my
cup
I
just
want
to
have
fun
I
no
wan
worry
too
much
I
no
wan
worry
too
much
I
don
dey
gather
my
funds
Me
and
my
guys
dey
on
soft
If
you
dey
hate,
no
be
my
fault
(fault)
Better
wait
for
your
turn
Oya,
oh,
I'm
dripping
(oya,
oh,
I'm
dripping)
Pẹlu
water
Fiji
(Fiji)
Balenciaga,
Ricky
(oh,
Ricky)
Girls
no
wan
leave
me
(leave
me)
Share
money
for
my
guys
like
Cabin
biscuit,
we
litty
(ah)
Pushing
P's
on
lowkey
Don't
play
with
me,
I
do
this
(I
do
this)
OYO,
OYO,
OYO
The
streets
ain't
got
no
love,
no
love
(mm-hm)
No
matter
what
you
do
People
dem
must
to
talk
Even
if
say
you
wan
respond
(even
if
say
you
wan
respond)
They
go
say
you're
the
one
who's
immature,
like
say
na
your
fault
Ọmọ,
you
gats
serve
before
you
turn
boss
Ọmọ
mi,
e
go
hard
before
e
go
soft
Universe
no
like
force
Take
your
time,
brother
mi,
no
rush
(no
rush,
no
rush)
Abeg,
pass
me
my
cup
I
just
want
to
have
fun
I
no
wan
worry
too
much
I
no
wan
worry
too
much
I
don
dey
gather
my
funds
Me
and
my
guys
dey
on
soft
If
you
dey
hate,
no
be
my
fault
(fault)
Better
wait
for
your
turn
Oya,
oh,
I'm
dripping
(oya,
oh,
I'm
dripping)
Pẹlu
water
Fiji
(Fiji)
Balenciaga,
Ricky
(oh,
Ricky)
Girls
no
wan
leave
me
(leave
me)
Share
money
for
my
guys
like
Cabin
biscuit,
we
litty
Pushing
P's
on
lowkey
Don't
play
with
me,
I
do
this
Attention! Feel free to leave feedback.