Rikkoh - Higher Lyrics

Lyrics Higher - Rikkoh




Ye e ye eee
Ye e ye
Ye e ye eee
Ye e
I know one papa
Wey no Dey sleep
Wey no Dey slumber
The only one for our camp ground
Wey Dey full ground for our battleground
Dis kind of God nah the big God
E opens door wey no man fit shut
I go Dey praise Him
Dey hail Him
With my hands high
I go let them know
I go let them know
I go let them know
I go let them know
E ye e e e
Every time o o o o ooo
(Aaaa eeeeee)
E no Dey fail o o o ooo ye
(Aaaa eeeeee)
And every time o o o ooo oo
(Aaaa)
We go Dey praise Him
Higher higher
Higher higher
Higher Higher e e
Higher Higher e
I wan tell story ooo
Of a God wey no Dey fail
If e talk am
E go do am
Nah the assurance of His power
Dem no fit reason weytin we see ooo
Ye ye Wey Dey make us glow
Nah the light in your Word wey Dey make us bright ooo
Ye ye we go let dem know
I go let them know
I go let them know
I go let them know
E ye e e e
Every time o o o o ooo
(Aaaa eeeeee)
E no Dey fail o o o ooo ye
(Aaaa eeeeee)
And every time o o o ooo oo
(Aaaa)
We go Dey praise Him
Higher higher
Higher higher
Higher Higher e e
Higher Higher e
Many times wey I don give up
Many times wey I don lose hope
You showed up
You lift me from my misery into ministry
But now that I'm older
I'm bigger
I'm wiser
Yes I'm better
Ye ye ye ye...
I go let them know
I go let them know
Ahhhh wuuu
I go let them know
Ye ye ye ya ya ya
Ye ye
Ye ye
Ya ya eeee
E e
Ye ye e



Writer(s): Omotosho Ameen



Attention! Feel free to leave feedback.