Ruhdee - Lifetime Lyrics

Lyrics Lifetime - Ruhdee




Mama tell me say ruhdee wake up o
No dey downgrade malo fuck up o
No be everything go come lock up o
You go be on top odidandan
Small work na big money go land
If atall i cry na happiness i go find
I go conquer o i go make am o
Photocopy lifestyle ino go fake am o
Lalatoroke ile lomawa
Otididandan o wondema mowa
Motijapa motifegbera
We no be you omo malofarawewa
I remember when kosowo kosoko
Nigba timajoko mawo jide kosoko
When dem wan turn my acid to sulphur
But oluwa mi show dem say e no po o eh
I wanna sing it on the chair
Kema teti simi kemo bawolosheje
Bawolosheyje ki mummy mi le shope
Kinle gbese soke kintu gbegba ope
See i go raise up my hand i go tell them say
Oluwa nbe leyin mi
Leyin mi
Leyin leyin mi
Oluwa nbe leyin mi
My brother raise up my hand i go tell them say
Oluwa nbe leyin re
Leyin re
Leyin leyin re
Oluwa nbe leyin re
See i go raise up my hand i go tell them say
Oluwa nbe leyin mi
Leyin mi
Leyin leyin mi
Oluwa nbe leyin mi
My sister raise up my hand i go tell them say
Oluwa nbe leyin re
Leyin re
Leyin leyin re
Oluwa nbe leyin re



Writer(s): Olanrewaju Israel Oluwademilade


Ruhdee - Lifetime
Album Lifetime
date of release
06-03-2020



Attention! Feel free to leave feedback.