Sigma Hertz - SDB (feat. Al Quest) Lyrics

Lyrics SDB (feat. Al Quest) - Sigma Hertz



Everyday man a living
My Life style so damn busy
But I dey know sey
Music be life O
Seen
Man a hustle everyday
Can't wait till e go pay
But I know say all be Jah time O
When we dey work on da dream
Dem sleep
Everyday dey counting sheep
Them go dey see we when we bust on the scene
Everything
Go be live o
When we secure da bag
When we secure da bag
Life go be eaazy
Go be eaazy
Gimmie life
Music gimmie me life O
Wogbe jege
Music gimmie life O
Dem go dey sing
My song for me
Bounce to the beat for me
Move uno feet for me
4me yeah yeah yeah
Original don dada no dey play
On my knees everyday
Me just dey pray
Nowadays
All ma enemy go scatter
No wahala
Aswear wahlahi
They go dey see we
On di mountain peak
Dey no go fit to climb dem weak
I go dey claim my seat with the bossus
Only wins
No be losses
When we dey work on da dream
Dem sleep
Everyday dey counting sheep
Them go dey see when we bust on the scene
And Everything
Go be live o
When we secure da bag
When we secure da bag
Life go be eaazy
Go be eaazy
Gimmie life
Music gimmie me life O
Wogbe jege
Gimmie life
Music gimmie me life O
Wogbe jege



Writer(s): Al Quest


Sigma Hertz - SDB (feat. Al Quest) - Single
Album SDB (feat. Al Quest) - Single
date of release
20-11-2020




Attention! Feel free to leave feedback.