Simi - Angelina Lyrics

Lyrics Angelina - Simi



Oh no
Oh no
Where you dey since yesterday, eh-eh?
I find you go Angelina place
She say you dey with another babe
I see say you don start again
You carry one girl, I let it go (oh-oh-oh)
You carry two girl, I say okay
You wan dey carry am go, no be so
I'm gonna have to let you go
'Cause I don't want another Angelina
I remember you and Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no wan see am again, oh no
I no want another Angelina
You do me strong thing with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no wan see am again, oh no
Oh no (oh no)
Oh no (oh no)
Who be that wey dey call your phone?
You think say me I no know o
You save her number as Panel Beater
Like, when I know say na Carolina (Carolina)
You carry one girl, I let it go (oh-oh-oh)
You carry two girl, I say okay
You wan dey carry am go, no be so
I'm gonna have to let you go
'Cause I don't want another Angelina
I remember you and Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no wan see am again, oh no
I no want another Angelina
You do me strong thing with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no wan see am again, oh no
Oh no, no, no, no, no, no, no, no, no
Can you hear me?
Oh no, no oh, oh, no, no, no, no
Eh-ah, if you say you want follow all the babes for the area (ah-ah)
Make you follow them, I don't care (oh)
No be me o you go kill o
So, I really got to let you go
'Cause I don't want another Angelina
I remember you and Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no wan see am again, oh no
I no want another Angelina
You do me strong thing with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no wan see am again
Na your fault o, why you mess around (Angelina)
I don't know how you let me down (Angelina)
Oya, carry your wahala go oh (Angelina)
I no wan see am again
I don try, no be small thing o (Angelina)
Angelina, you can have him o (Angelina)
Wetin you do me with Angelina
I no wan see am again, oh no
Oh no
Oh no



Writer(s): simisola bolatito ogunleye


Simi - Simisola
Album Simisola
date of release
08-09-2017




Attention! Feel free to leave feedback.