Skiibii - Moon & Back Lyrics

Lyrics Moon & Back - Skiibii




Ododoo
Na de way you
Dey make me feel
Ododoo
Dem no see wetin
I dey see
Ododoo
Sabi olowa lo
Ron e se mi
Ododoo na na o na
You don make me
Fall in love oo girl
To the moon and back
I go love you
To the moon nd back




Skiibii - Moon & Back
Album Moon & Back
date of release
18-08-2017



Attention! Feel free to leave feedback.