Lyrics Baddest Boy - Skiibii
(Runcheckk)
Oh-ah
Woah-woah-whoa,
wah
Escala,
ayy,
yah-yah
Long
time,
long
time
I
dey
mad
over
you
Took
me
long
time
to
get
over
you
(get
over
you)
Now,
I
don
man
up
Now,
I
don
strong
Now,
I
get
chicks
wey
dem
dey
for
London
Now,
I'm
on
chills
Now,
I
don
know
when
I
get
the
fine
things
When
I
get
the
Baddest
boy
Emi
gan
biggest
boy
Now,
I
chikkylaka
in
my
toy
Fine
boy
l'omo
gan
Shey
you
no
dey
see
say
I
no
get
joy
Now,
I
no
get
joy
Look
am,
dem
dey
call
me
baddest
boy
Ahh,
baddest
boy,
yeah-yeah
Baddest
boy
(baddest
boy)
Emi
gan
biggest
boy
Now,
I
chikkylaka
in
my
toy
Fine
boy
l'omo
gan
Shey
you
no
dey
see
say
I
no
get
joy
Now,
I
no
get
joy
Look
am,
dem
dey
call
me
baddest
boy
Ahh,
baddest
boy,
yeah-yeah
Shey
you
no
dey
fear
face?
Shey
you
say
you
get
craze?
Because
I
gentle,
you
wan
dey
take
space
Shey
you
know
I
get
taste?
(huh-uh-uh)
You
go
chop
Nigerian
koboko
Straight
from
Magodo
O
ma
ki'gbe
"mor'ogo"
Giddem,
giddem,
slow-slow
Baddest
boy
Emi
gan
biggest
boy
Now,
I
chikkylaka
in
my
toy
Fine
boy
l'omo
gan
Shey
you
no
dey
see
say
I
no
get
joy
Now,
I
no
get
joy
Look
am,
dem
dey
call
me
baddest
boy
Ahh,
baddest
boy,
yeah-yeah
Baddest
boy
(baddest
boy)
Emi
gan
biggest
boy
(biggest
boy)
Now,
I
chikkylaka
in
my
toy
Fine
boy
l'omo
gan
Shey
you
no
dey
see
say
I
no
get
joy
Now,
I
no
get
joy
Look
am,
dem
dey
call
me
baddest
boy
Ahh,
baddest
boy,
yeah-yeah
You
go
chop
Nigerian
koboko
Straight
from
Magodo
(Magodo)
O
ma
ki'gbe
"mor'ogo"
Giddem,
giddem,
slow-slow
Skiibii
Mayana
Attention! Feel free to leave feedback.