Lyrics No Tension - Orezi , Solidstar , Terry Apala
Hmm
Awo
Isoko,
ma
gb′orin
mi
Shabba
(Along
came
Tuzi)
Hmm,
e
ju'ru
E
ju′ru,
e
ju'ru,
e
ju'ru,
e
ju′ru
Yeah-yeah
Yeah,
yeah-yeah
Hmm
K′ajo
ma
roki
(le
le)
K'ajo
ma
faaji,
yeah
It′s
time
to
party
It's
time
shake
your
body,
yeah-yeah
Everybody,
oya
move
your
body,
yeah
Whine
am,
whine
am
welll
Anita,
whine
am
well
I
know
my
work
oh
Pay
my
money,
I
no
dey
go
down
Na
man
wey
work
suppose
dey
jolly,
yeah-yeah-yeah,
yeah
Isoko
wa
doh
(wa
doh)
Delta
wa
doh
(wa
doh)
No
duro-duro,
yeah
Hmm,
no
tension
I′m
living
my
life
with
no
tension
No
tension
The
money
dey
come
with
no
tension
No
tension
Gum
body,
chop
money,
le
le
Shake
body,
Delta
boys
from
Isoko,
ayy
Gum
body,
chop
money,
le
le
Shake
body,
Delta
boys
from
Isoko
Sh'ongbo
Terry
Apala
mo
de
When
I
dey
suffer,
dem
no
see
me
Now,
I
dey
hustle,
they
want
to
feel
me
See,
dem
think
say
mo
gba
wire
I′m
driving
my
Benz,
dey
fire,
yeah-yeah
Shebi
na
me
wey
get
my
life,
dey
j'aye
mi
If
dem
never
know,
dem
want
to
know
Emi
ati
won,
ati
k'ese
kan
bo
shokoto
kana
No
tension
Instead
of
that,
me,
I
need
attention
If
you
no
gbadun,
come
to
my
station
Emi
Terry,
mio
gbe′she
ran
won
Isoko
wa
doh
(wa
doh)
Delta
wa
doh
(wa
doh)
No
duro-duro,
yeah
Hmm,
no
tension
I′m
living
my
life
with
no
tension
No
tension
The
money
dey
come
with
no
tension
No
tension
Gum
body,
chop
money,
le
le
Shake
body,
Delta
boys
from
Isoko,
ayy
Gum
body,
chop
money,
le
le
(yeah-yeah,
yeah)
Shake
body,
Delta
boys
from
Isoko
As
the
money
don
show,
omoge
come
close
Oya,
come
follow
me
jolly
oh
You
lookin'
so
fine,
let′s
have
a
good
time
Baby,
come
chop
my
money
oh
Designer,
designer
Money
no
be
wahala
Designer,
designer
I
go
buy
you
designer
Gbedu
wey
go
shake
their
leg
oh
Shayo
no
go
kill
person
(yeah)
Ogene,
make
e
keep
blessing
(no
tey)
No
tension
Isoko
wa
doh
(wa
doh)
Urhobo
wa
doh
(wa
doh)
Omo
te
tiko
(yeah-yeah)
No
tension
I'm
living
my
life
with
no
tension
No
tension
The
money
dey
come
with
no
tension
No
tension
Omo
boys
ehn,
on
how
e
take
dey
here
ehn?
(no
tension)
Unto
say
you
dey
go
through
one
or
twos
for
the
industry,
you
con
dey
tension
See,
omo
boy,
na
your
matter
oh
Never
to
tension
oh
Yes
oh,
na
to
carry
work
gbera
abi
you
take
palash
for
the
industry,
if
at
all
oh
I
think
you
don
hear
the
aza
Some
of
boy
don
dey
look
me
first
No
dey
look
me
first,
look
wetin
I
dey
show
you
So,
omo
boy,
I
think
you
don
see
am?
na
so
Very
near
human
beings
dem
Who
does
that?
Na
wa
oh
(Swaps)
(Swaps)
(Along
came
Tuzi)
Attention! Feel free to leave feedback.