Sound Sultan feat. Ada - Motherland - translation of the lyrics into German

Motherland - Sound Sultan , ADA translation in German




Motherland
Heimatland
Sound sultan, naija ninja
Sound Sultan, Naija Ninja
Kennis Music
Kennis Music
Na for all ma brothers wey don ja commot for naija
Für all meine Brüder, die Naija verlassen haben
Always try to dey look back because there's no place like home
Vergesst nie zurückzublicken, denn es gibt keinen Ort wie zu Hause
Yknawmean?
Verstehst du?
Yoruba man tell me say Ajo o dabi ile
Ein Yoruba-Mann sagte mir: "Reisen ist nicht wie Zuhause"
And na true men
Und es ist wahr, Mann
Check this out
Hör zu
Ajo o dabi ile
Reisen ist nicht wie Zuhause
No matter where u go
Egal, wo du hingehst
Make u no forget area o area o
Vergiss nicht dein Zuhause, o Zuhause
Na naija
Naija
Ti ode ba tile
Wenn der Weg lang wird
Pada wale o wale o
Komm zurück, komm nach Hause
How I wish say I fit reach u anywhere u dey, u dey
Ich wünschte, ich könnte dich erreichen, wo immer du bist, du bist
Far away, that one no say make u dey bone area o
Weit weg, aber das heißt nicht, dass du dein Zuhause vergessen sollst
Mother landi o
Mutterland
Na your area o
Dein Zuhause
Chinedu somebody borrow you ego
Chinedu, jemand hat dir Geld geliehen
Make you take travel go chicago
Damit du nach Chicago reisen kannst
Remember Nnamdi sell him car
Erinnerst du dich? Nnamdi verkaufte sein Auto
So you go go America
Damit du nach Amerika gehen kannst
All these people wey bin dey raise you
All diese Leute, die dich großgezogen haben
Still dey stay for face me i face you
Wohnen immer noch in bescheidenen Verhältnissen
Promise say u no go fashie them
Du hast versprochen, sie nicht zu vergessen
Every other month u go dey tashi them
Aber du schickst ihnen nur selten Geld
Hillary wey u been promise to marry
Hillary, die du heiraten wolltest
Still dey wait ol boy she don tarry
Wartet immer noch auf dich, sie hat geduldig gewartet
When she see u na inside Ovation
Als sie dich sah, war es in der Zeitschrift "Ovation"
You marry Oyinbo from another nation
Du hast eine Weiße aus einem anderen Land geheiratet
Use mago mago get dough
Mit Betrug hast du Geld verdient
Now your Oyinbo wife don't know
Jetzt weiß deine weiße Frau nichts davon
Next thing you know she don go report you
Plötzlich zeigt sie dich an
Wetin you know them don deport you
Und du wirst abgeschoben
You been say na one year
Du sagtest, nur ein Jahr
E come turn to two years
Doch es wurden zwei Jahre
You don go for seven years
Dann sieben Jahre
But You dey serve eleven years
Und jetzt elf Jahre
Even when your papa pai
Selbst als dein Vater starb
Plus the tears your mama cry
Und deine Mutter weinte
Bayo for chicago o
Bayo in Chicago
Dem dey miss you for Okoko o
Sie vermissen dich in Okoko
Biodun for Canada
Biodun in Kanada
Your mama still dey wonder
Deine Mama fragt sich immer
Igba wo lo to ma pada o
Wann du zurückkommst
Remember for naija you get iyawo
Vergiss nicht, in Naija hast du eine Frau
Ko dabi ile (5 times)
Nicht wie Zuhause (5 Mal)
Ajo o ma dabi ile o
Reisen ist nicht wie Zuhause
You say u go call
Du sagtest, du würdest anrufen
Everybody wait tire for your call
Alle warteten vergeblich auf deinen Anruf
Rote o, why u go like so o?
Warum nur?
From germany, to carry coco enter Yankee
Von Deutschland gingst du mit Drogen in die USA
But then coco burst for your bele
Doch die Drogen blieben in deinem Bauch stecken
Rest in peace.
Ruhe in Frieden.
You fly away
Du bist gegangen
How come one day wey fun dey u fit come backi o
Wie kommst du eines Tages zurück, wenn es Spaß macht?
Your papa landi o
Das Land deines Vaters
I understand sey u been so far away
Ich verstehe, du warst so weit weg
Long long way from home (4 times)
Weit weg von zu Hause (4 Mal)
You got a long long way from your papa land
Du bist weit weg vom Land deines Vaters
Think before u enter that plane
Denk nach, bevor du ins Flugzeug steigst
All ma brothers in the west, south, east, north south
An alle meine Brüder im Westen, Süden, Osten, Norden, Süden
U know how we doing it
Ihr wisst, wie wir es machen
And all these people wey dey rule us
Und all die Leute, die uns regieren
Make una try make naija sweet
Versucht, Naija schön zu machen
Make we get water, light e.tc.
Damit wir Wasser, Strom usw. haben
So that people go dey come house
Damit die Leute gerne nach Hause kommen
Kennis Music
Kennis Music
All the cardinal points
Alle Himmelsrichtungen
Respect
Respekt
All ma people in da house
An alle meine Leute hier





Writer(s): Copyright Control


Attention! Feel free to leave feedback.