Lyrics Motherland - Sound Sultan , ADA
Sound
sultan,
naija
ninja
Kennis
Music
Na
for
all
ma
brothers
wey
don
ja
commot
for
naija
Always
try
to
dey
look
back
because
there's
no
place
like
home
Yknawmean?
Yoruba
man
tell
me
say
Ajo
o
dabi
ile
And
na
true
men
Check
this
out
Ajo
o
dabi
ile
No
matter
where
u
go
Make
u
no
forget
area
o
area
o
Na
naija
Ti
ode
ba
tile
Pada
wale
o
wale
o
How
I
wish
say
I
fit
reach
u
anywhere
u
dey,
u
dey
Far
away,
that
one
no
say
make
u
dey
bone
area
o
Mother
landi
o
Na
your
area
o
Chinedu
somebody
borrow
you
ego
Make
you
take
travel
go
chicago
Remember
Nnamdi
sell
him
car
So
you
go
go
America
All
these
people
wey
bin
dey
raise
you
Still
dey
stay
for
face
me
i
face
you
Promise
say
u
no
go
fashie
them
Every
other
month
u
go
dey
tashi
them
Hillary
wey
u
been
promise
to
marry
Still
dey
wait
ol
boy
she
don
tarry
When
she
see
u
na
inside
Ovation
You
marry
Oyinbo
from
another
nation
Use
mago
mago
get
dough
Now
your
Oyinbo
wife
don't
know
Next
thing
you
know
she
don
go
report
you
Wetin
you
know
them
don
deport
you
You
been
say
na
one
year
E
come
turn
to
two
years
You
don
go
for
seven
years
But
You
dey
serve
eleven
years
Even
when
your
papa
pai
Plus
the
tears
your
mama
cry
Bayo
for
chicago
o
Dem
dey
miss
you
for
Okoko
o
Biodun
for
Canada
Your
mama
still
dey
wonder
Igba
wo
lo
to
ma
pada
o
Remember
for
naija
you
get
iyawo
Ko
dabi
ile
(5
times)
Ajo
o
ma
dabi
ile
o
You
say
u
go
call
Everybody
wait
tire
for
your
call
Rote
o,
why
u
go
like
so
o?
From
germany,
to
carry
coco
enter
Yankee
But
then
coco
burst
for
your
bele
Rest
in
peace.
You
fly
away
How
come
one
day
wey
fun
dey
u
fit
come
backi
o
Your
papa
landi
o
I
understand
sey
u
been
so
far
away
Long
long
way
from
home
(4
times)
You
got
a
long
long
way
from
your
papa
land
Think
before
u
enter
that
plane
All
ma
brothers
in
the
west,
south,
east,
north
south
U
know
how
we
doing
it
And
all
these
people
wey
dey
rule
us
Make
una
try
make
naija
sweet
Make
we
get
water,
light
e.tc.
So
that
people
go
dey
come
house
Kennis
Music
All
the
cardinal
points
Respect
All
ma
people
in
da
house
1 African Baby
2 Ayo Odenu
3 80 90
4 Everything Is Everything
5 Finally
6 Motherland
7 Non Stop
8 Kuku
9 Nuffin Special
10 Obalola
11 Packaging
12 Talaka
13 Dem Go Laugh Wen You Laff
14 Monsura
15 Miracle
16 Remember
17 Ise
18 Feel Good
19 Ibo Demon
20 Bonus
21 Hello Baale
22 One
Attention! Feel free to leave feedback.