Sound Sultan feat. Sarkodie - Ishe Lyrics

Lyrics Ishe - Sound Sultan , Sarkodie




Chale
Monkey wey wan go chop
Naija ninja
E dey work, e dey work, e dey work, you go chop
Grapiano on beat
Push to the limit
You for dey push to the limit
What else
Sarsultan Sarkodie
You know say money no be problem
Omo lope yera o
Omo lope rora o
Omo lope yera o
Omo lope rora o
Ise, isе, isе
Ise gan ba ise
Ise lo o
Ise, ise
So tell all the boys
We dey carry dem hardie for workie o
Koma lo jonsin o (koma lo jonsin)
Koma lo jonsin o (koma lo jonsin)
Tell omoge
We dey carry dem hardie for workie o
Koma lo jonsin o (koma lo jonsin)
Koma lo jonsin o (koma lo jonsin)
Tiwa ye ma ro, owe
Dema fi wa ro, owe
Sarsultan ti gbe tuntun lo o
Baba landlord o, owe
Money dey bank o, owe
Dollars and pounds o, owe
I think they rain as showers of blessing
While some dey expect sun o, owe
If e never balance o
Just continue gallant o
God go put you for better position
You go park your Ferrari to mansion
Ehn, you will never yet undergo sufferness
You go know how to chop indido water
No put yourself for illegal position
Omo na hardwork o, owe
Omo lope yera o
Omo lope rora o
Omo lope yera o
Omo lope rora o
Ise, ise, ise
Ise gan ba ise
Ise lo o
Ise, ise
So tell all the boys
We dey carry dem hardie for workie o
Koma lo jonsin o (koma lo jonsin)
Koma lo jonsin o (koma lo jonsin)
Tell omoge
We dey carry dem hardie for workie o
Koma lo jonsin o (koma lo jonsin)
Koma lo jonsin o (koma lo jonsin)
Omo yi senyin, owe
Go to London o, owe
Mama Charlie say she want to see me
I no be from Pounce Carlin, owe
Omo lope yera o
Omo lope rora o (what else)
Omo lope yera o
Omo lope zagani
See
The hustle go give you the money (now)
The money go give you the power (yes)
My niggas are tasting the honey
They counting the owo each and every hour (kwe)
Do you want to push the Ferrari (yes)
Or you still want to eat your kongari (now)
Stacking the dollars and travel to Yonki
To pick up some babies and back to Safari (ah)
It feels like I'm sitting on gold (yes)
And as the story unfolds (now)
I know say some people be cold
Look down on you when your money be old
I'm making money till the end
Only my bank manager be my friend (yes)
I used to be broke back in the day
The hustle for sneaker, I'm never going back again
So tell all the boys
We dey carry dem hardie for workie o
Koma lo jonsin o (koma lo jonsin)
Koma lo jonsin o (koma lo jonsin)
Tell omoge
We dey carry dem hardie for workie o
Koma lo jonsin o (koma lo jonsin)
Koma lo jonsin o (koma lo jonsin)
Omo lope yera o
Omo lope rora o
Omo lope yera o
Omo lope rora o
Ise, ise, ise
Ise gan ba ise
Ise lo o
Ise, ise






Attention! Feel free to leave feedback.