Lyrics For You - Spyro
Or
nor
nor
nor
You
be
the
brush
I
be
the
paste
You
be
judge
and
I
be
case
You
be
treble
I
be
bass
Baby
gone
now
are
the
days
That
I
be
searching
for
a
babe
You
be
my
shoe,I
be
the
lace
All
other
girls
see
dem
be
fake
I
gat
you
all
of
my
days
Follow
me
Kajo
ma
date
No
mind
Wetin
dem
say
o
yeah
E
ma
wo
awon
eleyi
They
want
to
come
between
us
baby
them
go
fail
Yawa
de
me
I
go
demonstrate
Baby
baby
baby
baby
I
go
dey
for
you
I
go
dey
I
go
say
Sweet
potato
if
you
leave
me
na
gobe
Mami
you
no
need
make
up
You
dey
slay
Baby
baby
baby
baby
I
go
dey
for
you
I
go
dey
Ema
wo
awon
eleyi
Okkkkkkk
Baby
girl
my
eye
dey
on
you
Na
you
I
dey
pursue
Even
if
they
tell
me
na
taboo
Oh
yea
Baby
girl
my
eye
dey
on
you
- on
you
Na
you
I
dey
pursue,pursue
Even
if
they
tell
me
na
taboo
- taboo
No
forget
say
money
de
for
you
- for
you
Baby
na
you
I
dey
value
- value
Cos
my
body
de
for
you
- for
you
I
give
anything
that
you
wanting
ooo
E
ma
wo
awon
eleyi
They
want
to
come
between
us
baby
them
go
fail
Yawa
dey
me
I
go
demonstrate
Baby
baby
baby
baby
I
go
dey
for
you
I
go
dey
I
go
say
Sweet
potato
if
you
leave
me
na
gobe
Mami
you
no
need
make
up
You
dey
slay
Baby
baby
baby
baby
I
go
dey
for
you
I
go
dey
Ema
wo
awon
eleyi
Attention! Feel free to leave feedback.