Spyro - Next Rated Lyrics

Lyrics Next Rated - Spyro



I live my life
No time for competi
Spyro
I focus on my life, no to deceit
You chop your beef, I chop my biscuits
I only spare my raba for my Gees
For my Gees
O gbe ni ma lo wa, I come in peace
I ball on steady, look at my receipts
Eni ke ni to ba be a je beating
As you una no dey tire for my peace
Every where steady congratulations
Mo ti foor, mo ti lo, na graduation
Yeeba
Where Dem dey when no accomodation
Before dem tell me leave this occupation
Dem say
Right now I dey live my life with caution
If no be money cancel that discussion
When I show is plenty celebration
My guy dey pack am plenty
Put am on rotation




Spyro - Next Rated - EP
Album Next Rated - EP
date of release
10-11-2023




Attention! Feel free to leave feedback.