Tarian - For You Lyrics

Lyrics For You - Tarian




I wanna vibe with you oh vibe
I wanna ride with you oh ride
In the morning and in the night
You are my protector and my soldier
I wanna vibe with you oh vibe
I wanna ride with you oh ride
In the morning and in the night
You are my protector and my soldier
It's only you by my side
Pick you up never let you down
If dem try na dust wey dem yarn
Na me and you my lover
It's only you by my side
Pick you up never let you down
If dem try na dust wey dem yarn
Na me and you my lover
Anytime I craze oh
I craze oh
For you oh
For you oh
Baby anytime I craze oh
I craze oh
For you oh
It go be my pleasure to run a race for you oh
Rara oh rara oh
Make I disappoint you
Rara oh
Make I make you sad oh
Rara oh
Me I no go disappoint you
Rara say
Rara oh rara oh
Make I disappoint you
Rara oh
Make I make you sad oh
Rara oh
Me I no go disappoint you
Rara say
Why
Why you try to think that I'm gonna make you frown
Me I no go make you frown oh
Why
No importation baby only you
Na you be my local rice oh
Why
I cannot do without you
Na you be my muse omoge I no dey lie oh
Lie
Put a ring on your finger
Get you for life
Baby tell mama bye oh
Bye
Anytime I craze oh
I craze oh
For you oh
Baby anytime I craze oh
I craze oh
For you oh
It go be my pleasure to run a race for you oh
I am crazy for you
I am craving for you
I am crazy
You gat me craving
You gat me loving
I am crazy for you
I am craving for you
I am crazy
You gat me craving



Writer(s): Larry Crane



Attention! Feel free to leave feedback.